Ниже представлен текст песни Girls, исполнителя - Falz, Patoranking с переводом
Оригинальный текст с переводом
Falz, Patoranking
Wha ya say
Close marking
Hold something
It’s C-Tea on the beat
The party no go nice if girls no dey
If girls no dey
The party no go nice if girls no dey
If girls no dey
The party no go sweet if girls no dey
If girls no dey
The party no go soft if girls no dey
If girls no dey
Theresa?!
call am
Amaka?!
call am
Jenifer?!
call am
Abena?!
call am
Akosua?!
call am (ye, ye)
Kafaya?!
call am (ye, ye)
Amaka?!
call am (ye, ye)
The party no go nice if girls no dey (ye, ye)
(ye ye ye ye, ye ye ye ye)
(ye ye ye ye, ye ye ye ye)
The party no go tap if na sausage fest (God forbid)
Lai lai, it can never make sense
I for call Chichi
She too like mulla
But O boy that ikebe super (chai)
Natalie say she fit bring rice cooler (ehn ehn)
Say she go come if we book her Uber
But Sade say she can get here sooner
With all those her friends wey dey burst medulla (call her now)
I dey calculate based on spending
Everybody message dey for pending (oh no)
Shayo don dey fridge oh, e plenty
Omo diesel sef don dey for engine (very nic)
If anybody form swagger (No time o)
Tell them make them jump okada (komoto there)
Na party I dey do
I am not their father (komot there)
And I am not the Lagos state governor either
The party no go nice if girls no dey
If girls no dey
The party no go nice if girls no dey
If girls no dey
The party no go sweet if girls no dey
If girls no dey
The party no go soft if girls no dey
If girls no dey
Theresa?!
call am
Amaka?!
call am
Jenifa?!
call am
Abena?!
call am
Akosua?!
call am (ye, ye)
Kafaya?!
call am (ye, ye)
Amaka?!
call am (ye, ye)
The party no go nice if girls no dey (ye, ye)
(ye ye ye ye, ye ye ye ye)
(Girls, girls, girls, girls)
(ye ye ye ye, ye ye ye ye)
(Girls, girls, girls, girls)
The party no go nice if booze no flow (lai lai)
Fine girls and juice don’t go
Wetin we go do if these babes no show?
Three hours now them don dey go-slow (oh my God)
Excuse me!
Who get motor?
Come and reverse, person wan go (I dey come)
Hello sir!
Who give you control (ehn ehn)
You go need to bounce o
Party don choke (who are you?)
I don talk dress code
All man sabi
You still wear nonsense come my party (get out)
Bouncers stop him, he’s not my padi (i don’t know him sir)
Ita lo ma wa, ti party ma pari (that's true)
You go even help increase the space (yes)
Because we are holding up for babes
Make sure say the boy leave the place
We don’t have oxygen to waste
The party no go nice if girls no dey
If girls no dey
The party no go nice if girls no dey
If girls no dey
The party no go sweet if girls no dey
If girls no dey
The party no go soft if girls no dey
If girls no dey
Theresa?!
call am
Amaka?!
call am
Jenifa?!
call am
Abena?!
call am
Akosua?!
call am (ye, ye)
Kafaya?!
call am (ye, ye)
Amaka?!
call am (ye, ye)
The party no go nice if girls no dey (ye, ye)
(ye ye ye ye, ye ye ye ye)
Focus Ramon
(Girls, girls, girls, girls)
(ye ye ye ye, ye ye ye ye)
(Girls, girls, girls, girls)
(ye ye ye ye, ye ye ye ye)
(ye ye ye ye, ye ye ye ye)
Что ты говоришь
Близкая маркировка
Держи что-нибудь
Это C-Tea в ритме
Вечеринка не пойдет хорошо, если девушки не дей
Если девушки не дей
Вечеринка не пойдет хорошо, если девушки не дей
Если девушки не дей
Вечеринка не будет сладкой, если девушки не дей
Если девушки не дей
Вечеринка не станет мягкой, если девушки не будут
Если девушки не дей
Есть?!
позвони мне
Амака?!
позвони мне
Дженифер?!
позвони мне
Абена?!
позвони мне
Акосуа?!
позвони мне (да, да)
Кафая?!
позвони мне (да, да)
Амака?!
позвони мне (да, да)
Вечеринка не пойдет хорошо, если девушки не дей (да, да)
(вы, вы, вы, вы, вы, вы, вы)
(вы, вы, вы, вы, вы, вы, вы)
На вечеринке нет крана, если на колбасном празднике (не дай бог)
Лай лай, это никогда не может иметь смысла
я за звонок Чичи
Она тоже любит муллу
Но о мальчик, что икебе супер (чай)
Натали говорит, что ей нужно принести охладитель риса (эн эн)
Скажи, что она идет, приходите, если мы закажем ее Uber
Но Шаде говорит, что она может прийти сюда раньше
Со всеми ее друзьями у них лопнул мозг (позвони ей сейчас)
Я рассчитываю на основе расходов
Все сообщения ожидают рассмотрения (о нет)
Шайо дон дей холодильник о, много
Омо дизель сеф дон дей для двигателя (очень хороший)
Если кто-то формирует чванство (Нет времени)
Скажи им, заставь их прыгать, окада (там комото)
На вечеринке я делаю
я им не отец (комот там)
И я тоже не губернатор штата Лагос
Вечеринка не пойдет хорошо, если девушки не дей
Если девушки не дей
Вечеринка не пойдет хорошо, если девушки не дей
Если девушки не дей
Вечеринка не будет сладкой, если девушки не дей
Если девушки не дей
Вечеринка не станет мягкой, если девушки не будут
Если девушки не дей
Есть?!
позвони мне
Амака?!
позвони мне
Дженифа?!
позвони мне
Абена?!
позвони мне
Акосуа?!
позвони мне (да, да)
Кафая?!
позвони мне (да, да)
Амака?!
позвони мне (да, да)
Вечеринка не пойдет хорошо, если девушки не дей (да, да)
(вы, вы, вы, вы, вы, вы, вы)
(Девочки, девочки, девочки, девочки)
(вы, вы, вы, вы, вы, вы, вы)
(Девочки, девочки, девочки, девочки)
Вечеринка не идет хорошо, если выпивка не поток (лай лай)
Прекрасные девушки и сок не идут
Что мы будем делать, если эти малышки не появятся?
Уже три часа они не идут медленно (о мой Бог)
Прошу прощения!
Кому достанется мотор?
Приходи и вернись, человек хочет уйти (я пришел)
Здравствуйте!
Кто дает тебе контроль (эн эн)
Тебе нужно подпрыгнуть
Вечеринка не задыхается (кто ты?)
Я не говорю о дресс-коде
Все мужчины саби
Ты все еще носишь ерунду, приходи на мою вечеринку (убирайся)
Вышибалы остановите его, он не мой пади (я его не знаю, сэр)
Ita lo ma wa, ti party ma pari (это правда)
Вы идете, даже помогите увеличить пространство (да)
Потому что мы держимся за малышей
Обязательно скажите, что мальчик уходит с места
У нас нет кислорода, чтобы тратить его
Вечеринка не пойдет хорошо, если девушки не дей
Если девушки не дей
Вечеринка не пойдет хорошо, если девушки не дей
Если девушки не дей
Вечеринка не будет сладкой, если девушки не дей
Если девушки не дей
Вечеринка не станет мягкой, если девушки не будут
Если девушки не дей
Есть?!
позвони мне
Амака?!
позвони мне
Дженифа?!
позвони мне
Абена?!
позвони мне
Акосуа?!
позвони мне (да, да)
Кафая?!
позвони мне (да, да)
Амака?!
позвони мне (да, да)
Вечеринка не пойдет хорошо, если девушки не дей (да, да)
(вы, вы, вы, вы, вы, вы, вы)
Фокус Рамон
(Девочки, девочки, девочки, девочки)
(вы, вы, вы, вы, вы, вы, вы)
(Девочки, девочки, девочки, девочки)
(вы, вы, вы, вы, вы, вы, вы)
(вы, вы, вы, вы, вы, вы, вы)
Песен на разных языках
Качественные переводы на все языки
Находите нужные тексты за секунды