
Ниже представлен текст песни Abule, исполнителя - Patoranking с переводом
Оригинальный текст с переводом
Patoranking
Hold am tight
Hold am jeje
This is another story o
For my mind
Make I tell you wetin happen for Abule
Bout this big party inside my Abule
I went there with my best friend Kunle
Kunle dey there with him girlfriend Shile
Ghetto girls them dey like Takasufe
So many pretty girls dey inside my mule
I just dey wonder say which kind party eh
Everything yapa everything dey
Aaah oshe
I get many girls wey them dey come from Mowe
AJ boys them dey like to throw way
Omo se gobe
We just having fun
We wan carry on
Crazy girls like Meg Thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
That’s why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
That’s why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
Omoge whine am you can do better
Sweet gbedu from Ebute Metta
All the way to Niger Delta
Na we get am
Plenty olololo
Gyal’em nuff o ogologo
I just wan sharply take one photo
Before the Baba them tell us to go
Aaah oshe
I get many girls wey them dey come from Mowe
AJ boys them dey like to throw way
Omo se gobe
We just having fun
We wan carry on
Crazy girls like Megan Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
That’s why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
That’s why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
Держись крепко
Держи меня jeje
Это другая история о
Для моего ума
Сделайте так, чтобы я сказал вам, что это произойдет для Абуле
Об этой большой вечеринке в моем Абуле
Я пошел туда со своим лучшим другом Кунле
Кунле Дэй там с ним подруга Шайл
Девушки из гетто им нравятся Такасуфе
Так много красивых девушек внутри моего мула
Мне просто интересно сказать, какая вечеринка, а
все япа все дей
Ааа оше
У меня много девушек, они родом из Моу
Мальчики AJ любят их бросать
Омо се гобе
мы просто развлекаемся
Мы хотим продолжать
Сумасшедшие девушки, такие как Meg Thee Stallion
Но моя подруга, которая здесь, меня заводит
Вот почему я
Держись крепко
Держи меня jeje
Держись крепко
Держи меня jeje
Вот почему я
Держись крепко
Держи меня jeje
Держись крепко
Держи меня jeje
Омоге ныть, ты можешь лучше
Сладкое гбеду от Ebute Metta
Весь путь до дельты Нигера
На мы получаем утра
много олололо
Гьялэм нафф о оголого
Я просто хочу сделать резкое фото
Перед Бабой они говорят нам идти
Ааа оше
У меня много девушек, они родом из Моу
Мальчики AJ любят их бросать
Омо се гобе
мы просто развлекаемся
Мы хотим продолжать
Сумасшедшие девушки, такие как Меган Сталлион
Но моя подруга, которая здесь, меня заводит
Вот почему я
Держись крепко
Держи меня jeje
Держись крепко
Держи меня jeje
Вот почему я
Держись крепко
Держи меня jeje
Держись крепко
Держи меня jeje
Песен на разных языках
Качественные переводы на все языки
Находите нужные тексты за секунды