Ниже представлен текст песни The Matter, исполнителя - Zlatan, PapiSnoop с переводом
Оригинальный текст с переводом
Zlatan, PapiSnoop
It’s Mansa Jabulani
Haha Wahala!
(Ibile) Court!
All Cases has being adjourned till next week (AAstala)
Dey don thief judge phone oh (Astala, Astala, Ayyiiii)
Zlatan
Shey you don hear the matter?
Abi you no get data
They say pikin wey i born resemble Naira Marley
We dey on top the matter
As we dey on top the matter
Na hin we hear another matter
They say two papa post one pikin for children’s day
We dey solve the matter (Ah happy children’s day)
Say this one na big palava
Ah But we go solve the matter
Because wey don resolve the matter wey pass this kind matter
We go solve the matter
Burna and David dey fight
KRF make you solve the matter
Dem say dem see condom for isolation center
NCDC solve the matter (ah Abba Kyari)
Igbo dey cure corona
Rahman Jago dey on top the matter
Wetin Brother Jude do Cynthia Morgan?
Call me jor make we solve the matter
Dem say Mercy dey para
Say her fans dem no dey support her (Eyan BigBrother)
Curfew meet Bobrisky for outside yesterday
Na one judge wan judge the two matter
Ah Wo!
see me see wahala
Na who go solve the matter
Too much Kasala
Lawyer Kunle go solve the matter
See me see wahala
I order Shawarma, i see akara
Too much Palava Aunty Yemisi come and solve the matter
Papisnoop
Haa!
Olosho fe wa wahala
Mo do, O cum O gbe raba
Shey mo jo Obi Cubanna
Abi mo jo Jowizaza
Yepaa
Wo!
E ye ma copy cat
Eyin omo ase e ye wa wahala
Haa, na only Zanku be the president wey get mind to change producer
Yepaa
Aunty fe ji Airpod (Matter)
Tenant do omo Landlord (Matter)
Police dog ge omo solider je (Matter)
Pastor ti yin ni O kin mo Aje (Matter)
Uber driver n lo learner (Matter)
Street fighter la n so no be Wale Turner (Matter)
Oushe ton ni ko fiyin wire (Matter)
Iyawo fi fo aso O sa sori wire (Matter)
Oh sniiiff
Zlatan
See me see wahala
Na who go solve the matter
Too much Kasala
Lawyer Kunle go solve the matter (Lawyer Kunle daa)
See me see wahala
I order Shawarma see akara
Too much Palava Aunty Yemisi come and solve the matter
You get bitcoin matter Patricia go solve the matter
Ibile!
Who go solve the matter?
Their papa, their mama
Kerewa, Kerejo
(Ah Matter)
Kereji, kerewa
(Ah, ah Matter)
Their papa, their mama
Это Манса Джабулани
Хаха Вахала!
(Ибиле) Суд!
Все дела откладываются до следующей недели (ААстала)
Дей, дон, вор, судья, телефон, о (Астала, Астала, Айииии)
Златан
Эй, ты не слышишь?
Аби, у тебя нет данных
Говорят, пикин, которого я родила, похожа на Наиру Марли.
Мы в курсе дела
Поскольку мы на вершине дела
На хин мы слышим другое дело
Говорят, два папы публикуют один пикин на день защиты детей
Мы решаем этот вопрос (Ах, с днем защиты детей)
Скажи это на большой палаве
Ах, но мы идем решать вопрос
Потому что мы не решаем этот вопрос, мы пропускаем этот вопрос
Мы идем решать вопрос
Бурна и Дэвид дерутся
KRF заставит вас решить этот вопрос
Дем говорят, что они видят презервативы для изолятора
NCDC решает вопрос (ах, Абба Кьяри)
Игбо дей вылечить корону
Рахман Джаго дей на вершине дела
Wetin Brother Jude do Cynthia Morgan?
Позвони мне, чтобы мы решили этот вопрос
Дем говорят, Милосердие, дей пара
Скажи, что ее поклонники не поддерживают ее (Eyan BigBrother)
Комендантский час встретился с Бобриским вчера на улице
Один судья хочет судить о двух вопросах
Ах Ву!
увидеть меня увидеть вахала
На, кто пойдет решать вопрос
Слишком много Касалы
Юрист Кунле иди решай вопрос
Увидимся, увидишь вахала
Я заказываю шаурму, я вижу акару
Слишком много Палава, тетушка Йемиси, приди и реши этот вопрос.
Паписнуп
Хаа!
Олошо фе вахала
Мо до, о кум о гбе раба
Шей мо Джо Оби Кубанна
Аби мо джо Джовизаза
Дааа
Во!
E ye ma копировать кота
Эйин омо асэ э йе вахала
Хаа, только Занку будет президентом, мы придумаем сменить продюсера
Дааа
Aunty fe ji Airpod (Материя)
Арендатор до омо Арендодатель (важно)
Полицейская собака геомо солидер дже (Материя)
Пастор ти инь ни О кин мо Адже (Материя)
Водитель Uber и ученик (Matter)
Уличный боец, так что не будь Уэйлом Тернером (Материя)
Oushe ton ni ko fiyin wire (Материя)
Iyawo fi fo aso O sa sori wire (Материя)
О, сниииф
Златан
Увидимся, увидишь вахала
На, кто пойдет решать вопрос
Слишком много Касалы
Юрист Кунле, иди решай дело (Юрист Кунле даа)
Увидимся, увидишь вахала
Я заказываю шаурму см. акара
Слишком много Палава, тетушка Йемиси, приди и реши этот вопрос.
Вы получаете дело о биткойнах, Патрисия, идите, решите вопрос
Ибиле!
Кто решит этот вопрос?
Их папа, их мама
Керева, Кереджо
(Ах Материя)
Кереджи, Керева
(Ах, ах Материя)
Их папа, их мама
Песен на разных языках
Качественные переводы на все языки
Находите нужные тексты за секунды