Ниже представлен текст песни Kelele, исполнителя - Yemi Alade, Rotimi Keys с переводом
Оригинальный текст с переводом
Yemi Alade, Rotimi Keys
From markurdi to London anywhere wey you dey say kelele
If your customer Don come make you tell them to help you say kelele
Oya na
Eya eya
Make we dey je gbadu kelele
Jegbadu kelele eya
Make we dey miliki kelele
If he bad today tomorrow adun kelele
My brother hustle and pray God I go do am
Again
Anywhere you dey
Anywhere you dey
If dem ask you say how market dey
Make you tell them saaaya
Make you dey jegbadun kelele
Baby tell ten saaay
Make you dry miliki kelele
Bobo bobo tell dem say
Make you dry jegbadun kelele
Aunty make you tell them say
Make you dey miliki kelele
Oya jegbadun eh
Beat comes in
Eh
Oya bere kete bere kete bere kete bere mole bere mole
Beat again (dusa)
Anywhere you dey
Anywhere you dey
If dem ask you say how market dey
Bobo make you tell the say
Make you dey jegbadun kelele
Baby tell them say
Make you dey miliki kelele
Uncle tell them say
Make you dey jegadun kelele
Aunty make you tell dem say
Make you dey miliki kelele
Ehh
Ayakata
Water to wine grass to grace
Make you dey jegadun kelele
From small to plenty
Make you dey miliki kelele
Loke loke poo
Make you dey jegadun kelele
What God has put together let no man put a Saunders
Make you dey miliki kelele
Ayakata
E Don finish God go do am again
От Маркурди до Лондона, куда бы вы ни сказали, kelele
Если ваш клиент Дон придет, попросите вас помочь вам сказать kelele
Оя на
Эйя Эйя
Сделаем мы дей je gbadu kelele
Джегбаду келеле эйя
Сделай нас милики келеле
Если он плохой сегодня, завтра adun kelele
Мой брат толкается и молится Богу, я иду делать
Опять таки
Где бы ты ни был
Где бы ты ни был
Если они спросят вас, как рынок
Заставьте вас сказать им сааая
Сделай тебя дей джегбадун келеле
Детка, скажи десять сааай
Заставь тебя высохнуть, милики келеле
Бобо-бобо скажи им, скажи
Заставь тебя высохнуть джегбадун келеле
Тетя заставит тебя сказать им
Сделай тебя милики келеле
Оя джегбадун э
Бит приходит
Эх
Оя бере кете бере кете бере кете бере крот бере крот
Снова бить (душа)
Где бы ты ни был
Где бы ты ни был
Если они спросят вас, как рынок
Бобо заставит тебя сказать
Сделай тебя дей джегбадун келеле
Детка, скажи им, скажи
Сделай тебя милики келеле
Дядя скажи им сказать
Сделать вас дей jegadun kelele
Тетушка заставит тебя сказать, что они говорят
Сделай тебя милики келеле
Эхх
Аяката
Вода для вина, трава для благодати
Сделать вас дей jegadun kelele
От малого до большого
Сделай тебя милики келеле
Локе локе какашка
Сделать вас дей jegadun kelele
То, что Бог собрал, пусть никто не кладет в Сондерс
Сделай тебя милики келеле
Аяката
E Дон, заканчивай, Боже, иди, делай, снова
Песен на разных языках
Качественные переводы на все языки
Находите нужные тексты за секунды