
Ниже представлен текст песни Maria, исполнителя - Willi с переводом
Оригинальный текст с переводом
Willi
I ain’t gonna put that part in the song but no
Girl you dey make a man wan take you
Girl you dey make a man wan take you
Girl you dey make a man wan touch you u u u
Take you home tonight make you mine gyal
Lady make you follow me no time gyal
Watin dem dey talk e no concern we
My gyal you sexy you dey counter me eh
You dey show when me alone
Girl you be calling my phone
Girl I go show some love
Gyal be asking for more (for more)
Your Body O ya bo
Say na maria ma maria
I like the way you dancing
Say ma Maria ma Maria
Your body so inviting
Say ma Maria ma Maria
I gat you ma baby
Say ma Maria ma Maria
Ayayaya Oyoyoyo
Ayayaya Oyoyoyo
Ayayaya Oyoyoyo (sho sho sho sho)
Ayayaya Oyoyoyo (sho sho shokurubale sho)
Take you downtown for the night
Give you everything that you want
Make you no dey shy away
Make I take you for the night
Make you gimme that your touch
Wey make a man wan reset o
Hook
Say my gyal for you (for you)
I go do things wey you no go ever imagine
For you (for you)
Ama take it slow but give you ma loving babe
For you
Ama take down every man wey try to follow you play
For you (for you)
Skkrr bang skkrr bang
Skkrr ban ban bang
Your Body O ya bo
Say na maria ma maria
I like the way you dancing
Say ma Maria ma Maria
Your body so inviting
Say ma Maria ma Maria
I gat you ma baby
Say ma Maria ma Maria
Say take it from me
I’ve never seen anybody be like you Odo o
Watin I don see
Say no man fit see and no man fit to touch o
Take you downtown for the night
Give you everything that you want
Make you no dey shy away
Make I take you for the night
Make you gimme that your touch
Wey make a man wan reset o
Hook
Take you home tonight make you mine gyal
Lady make you follow me no time gyal
Watin dem dey talk e no concern we
My gyal you sexy you dey counter me eh
You dey show when me alone
Girl you be calling my phone
Girl I go show some love
Gyal be asking for more
Your Body O ya bo
Say na maria ma maria
I like the way you dancing
Say ma Maria ma Maria
Your body so inviting
Say ma Maria ma Maria
I gat you ma baby
Say ma Maria ma Maria
Я не собираюсь вставлять эту часть в песню, но нет
Девушка, ты заставляешь мужчину хотеть тебя
Девушка, ты заставляешь мужчину хотеть тебя
Девочка, ты заставляешь мужчину прикасаться к тебе, ты, ты, ты.
Отвезу тебя домой сегодня вечером, сделай тебя моей гьял
Леди, заставляй тебя следовать за мной, нет времени, гьял
Ватин дем они говорят и не беспокоятся о нас
Моя дьяль, ты сексуальна, ты против меня, а
Ты покажешь, когда я один
Девочка, ты звонишь на мой телефон
Девушка, я иду показать немного любви
Гьял просит больше (больше)
Твое тело О я бо
Скажи на мария ма мария
Мне нравится, как ты танцуешь
Скажи ма Мария ма Мария
Твое тело такое манящее
Скажи ма Мария ма Мария
Я поймал тебя, детка
Скажи ма Мария ма Мария
Аяяя Ойойо
Аяяя Ойойо
Аяяя Ойоёйо (шо шо шо)
Аяяя Ойоёйо (шо шо сокурубале шо)
Возьмите вас в центр города на ночь
Дайте вам все, что вы хотите
Заставьте вас не стесняться
Сделай так, чтобы я взял тебя на ночь
Сделайте так, чтобы ваше прикосновение
Мы заставляем мужчину перезагрузиться.
Крюк
Скажи мой гьял для тебя (для тебя)
Я иду делать то, о чем ты даже не думаешь
Для тебя (для тебя)
Ама не торопись, но дай тебе любящую детку
Для тебя
Ама уничтожает каждого человека, за которым мы пытаемся следить за вашей игрой
Для тебя (для тебя)
Сккрр бах сккрр бах
Skkrr бан бан бан бах
Твое тело О я бо
Скажи на мария ма мария
Мне нравится, как ты танцуешь
Скажи ма Мария ма Мария
Твое тело такое манящее
Скажи ма Мария ма Мария
Я поймал тебя, детка
Скажи ма Мария ма Мария
Скажи, возьми это у меня
Я никогда не видел, чтобы кто-то был таким, как ты, Одо.
Ватин, я не вижу
Скажи, что никто не может видеть, и никто не может прикоснуться к тебе.
Возьмите вас в центр города на ночь
Дайте вам все, что вы хотите
Заставьте вас не стесняться
Сделай так, чтобы я взял тебя на ночь
Сделайте так, чтобы ваше прикосновение
Мы заставляем мужчину перезагрузиться.
Крюк
Отвезу тебя домой сегодня вечером, сделай тебя моей гьял
Леди, заставляй тебя следовать за мной, нет времени, гьял
Ватин дем они говорят и не беспокоятся о нас
Моя дьяль, ты сексуальна, ты против меня, а
Ты покажешь, когда я один
Девочка, ты звонишь на мой телефон
Девушка, я иду показать немного любви
Гьял просит больше
Твое тело О я бо
Скажи на мария ма мария
Мне нравится, как ты танцуешь
Скажи ма Мария ма Мария
Твое тело такое манящее
Скажи ма Мария ма Мария
Я поймал тебя, детка
Скажи ма Мария ма Мария
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Песен на разных языках
Качественные переводы на все языки
Находите нужные тексты за секунды