
Ниже представлен текст песни CHEROKEE, исполнителя - Titto с переводом
Оригинальный текст с переводом
Titto
Looking at my life right now
Na only God
Money running through my mind
As i dey bomb gan
Many days for the street
Say me no dey sleep gan
I got so many things upon
My mind wey i won solve
As the beat dey go pa pa
I dey feel soft
Tee PFresh no fear
Soon e go be your turn
Hook
And I pray to God
As i dey feel high eh
Make him just dey hear my voice
Make him show me the way
And I pray to God
As i dey feel high eh
Make him just dey hear my voice
Make him show me the way
Cos na only God be God o
Be God
Na only God be God o
For my God
Dem say they want make I fall
But I conquer
Mhen na only God
Say na only God be God o
Be God
Na only God be God o
For my God
Dem say they want make I fall
But I conquer
Mhen na only God
Tell me where them dey
(Where dem dey)
All the bad belle people
Where them dey
(where dem dey)
Bad energy stay far away
Dem no fit see me fall gan
Dem no fit see me fade
(See me fade)
Hey hey listen
Pay attention now
Hear me
I’m not being rational
I’m just fighting for myself
To survive in this life
Leave this life and be happy
No stress my life
Hook
And I pray to God
As i dey feel high eh
Make him just dey hear my voice
Make him show me the way
And I pray to God
As i dey feel high eh
Make him just dey hear my voice
Make him show me the way
Cos na only God be God o
Be God
Na only God be God o
For my God
Dem say they want make I fall
But I conquer
Mhen na only God
Say na only God be God o
Be God
Na only God be God o
For my God
Dem say they want make I fall
But I conquer
Mhen na only God
Outro
Only God
Only God
Only God
Only God
Eh eh
To get the doe doe
Only God
Only God
Only God
Only God
To buy the moto
Only God
Only God
Only God
Only God
To build the mansion
Only God
Only God
Only God
Only God
Omo na to
Give God attention
Глядя на мою жизнь прямо сейчас
На только Бог
Деньги проходят через мой разум
Как я бомба Ган
Много дней на улице
Скажи мне, что я не сплю,
У меня так много вещей на
Мой разум, который я выиграл, решить
Когда ритм идет, папа, папа
Я чувствую себя мягким
Футболка PFresh без страха
Скоро твоя очередь
Крюк
И я молюсь Богу
Как я чувствую себя высоко, а
Заставь его просто услышать мой голос
Заставь его показать мне путь
И я молюсь Богу
Как я чувствую себя высоко, а
Заставь его просто услышать мой голос
Заставь его показать мне путь
Потому что только Бог будет Богом
Будь Богом
На только Бог быть Богом о
Для моего Бога
Дем говорят, что хотят заставить меня упасть
Но я побеждаю
Мхен на только Бог
Скажи на только Бог быть Богом о
Будь Богом
На только Бог быть Богом о
Для моего Бога
Дем говорят, что хотят заставить меня упасть
Но я побеждаю
Мхен на только Бог
Скажи мне, где они
(Где они)
Все плохие красавицы
Где они
(где они)
Плохая энергия держитесь подальше
Дем не подходит, смотри, как я падаю
Дем не подходит, смотри, как я исчезаю
(Смотри, как я исчезаю)
Эй, слушай
Обратите внимание сейчас
Услышь меня
Я не рационален
Я просто борюсь за себя
Чтобы выжить в этой жизни
Оставь эту жизнь и будь счастлив
Нет стресса в моей жизни
Крюк
И я молюсь Богу
Как я чувствую себя высоко, а
Заставь его просто услышать мой голос
Заставь его показать мне путь
И я молюсь Богу
Как я чувствую себя высоко, а
Заставь его просто услышать мой голос
Заставь его показать мне путь
Потому что только Бог будет Богом
Будь Богом
На только Бог быть Богом о
Для моего Бога
Дем говорят, что хотят заставить меня упасть
Но я побеждаю
Мхен на только Бог
Скажи на только Бог быть Богом о
Будь Богом
На только Бог быть Богом о
Для моего Бога
Дем говорят, что хотят заставить меня упасть
Но я побеждаю
Мхен на только Бог
Outro
Только Бог
Только Бог
Только Бог
Только Бог
Ээ э
Чтобы получить лань лань
Только Бог
Только Бог
Только Бог
Только Бог
Чтобы купить мото
Только Бог
Только Бог
Только Бог
Только Бог
Чтобы построить особняк
Только Бог
Только Бог
Только Бог
Только Бог
Омо на то
Уделите Богу внимание
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Песен на разных языках
Качественные переводы на все языки
Находите нужные тексты за секунды