
Ниже представлен текст песни Plantain Boy, исполнителя - Timaya с переводом
Оригинальный текст с переводом
Timaya
Men I dont owe anybody anything men
I want to leave my life the way I can
I noh come Lagos to count bridge
You see my life now, hun
Dem know me wella
Everybody know me as Mr. Timaya
When I be common plantain seller
God don change my name to Timaya
(Oh why) I dey for choir
Back in the days for Mountain of Fire
Now so I just dey halla
God don answer my mama prayer (oh why)
Dis boy na dakwala (dakwala ehh)
Everybody just dey feel me
Coast to coast dem know my name (Chineke me)
You ride Okada
Im noh mean say u noh go driver hummer
Even if you sell pure water
Im noh mean say your life dey for gutter
But I am still dat plantain boy
Na me be the pikin wen dey give im mama joy
Many people see me as a useless boy
But thank God today I’m a very big boy
I’m a very big boy
I’m a very rich boy
Ehy my God, you don lift me high ohhhhhhhhh
Ehhhhhhhhhhhhhh
From nobody
God you make me me a somebody
Oh my Lord I’m so happy
I dey on my owe***
Che Jehova just bless me
Every body just dey ***
Cos I noh know why people too dey jealous ehy
Modukpe ****
You cannot stop us
I coming with the name of Jesus
Now sell I dey sell plantain
Every Saturday
Me and my mama, we dey sell plantain ohhhhhhhh
My mama plantain
Repeat Thank God say
Alot, alot of people dem want make i fall
Every nite and day dem wan see me fall
But Jehova Nisee don make me tall
All fingers are not equal
People dem plan na to see me fall
Every time them want make i go under
(Chai) Jehova don make me proper
I go just dey make am __ **
______ Dem noh like somebody wen dey grow
If dem see say you dey make am
Dem go want to make you slow
Ohhhhh you cannot stop me ehh
Jehova dey by my side
You cannot stop me ehhhhhh
Jehovah dey by my side ehhhh
(Everybody everybody just say ahhh)
Plantain seller,(seller)
Dem know me wella
Eh everybody I’m a plantain seller
Youth*** everybody, dem know me wella
Your mama dem know me wella
Your papa dem know me wella
Mama and papa dem know me wella
Wella wella, dem know me wella
See I’m still that plantain seller
Eh i dey sell, dem know me wella
Ehh everybody, I am a plantain seller
Youth*** everybody, dem know me wella
Your mama dem know me wella
Your papa dem know me wella
Mama and papa dem know me wella
Wella wella, dem know me wella
See I’m still that plantain seller
Eh i dey sell, dem know me wella
Ehh everybody, I am a plantain seller
Repeat till fade
Oh oh, Ayiba ehhy
Thank you for
Ehh, my mama ehhhhhh
I remember I sold plantain ohhhhh
Now my story don change
Dem want make I go back again ohhhh
Lie lie to lie lie, I noh go fall ohhhhhhh
Believe in youself everybody
Мужчины, я никому ничего не должен, мужчины
Я хочу уйти из жизни так, как могу
Я не приехал в Лагос, чтобы посчитать мост
Теперь ты видишь мою жизнь, хун
Дем хорошо меня знает
Все знают меня как мистера Тимайю
Когда я буду обычным продавцом бананов
Боже, не меняй мое имя на Тимайя
(О, почему) я для хора
Во времена Mountain of Fire
Теперь я просто хэлла
Боже, не отвечай на мою молитву мамы (о, почему)
Dis boy na dakwala (dakwala ehh)
Все просто чувствуют меня
От побережья до побережья они знают мое имя (Chineke me)
Вы катаетесь на Окада
Я не имею в виду, скажи, нет, иди, води хаммер
Даже если вы продаете чистую воду
Я не имею в виду, скажи, что твоя жизнь для желоба
Но я все еще тот подорожник
На мне быть пикином, и они доставят маме радость
Многие люди видят во мне бесполезного мальчика
Но слава богу сегодня я очень большой мальчик
я очень большой мальчик
Я очень богатый мальчик
Эй, Боже мой, ты не поднимаешь меня высоко, охххххххх
Эхххххххххххх
Ни от кого
Боже, ты делаешь меня кем-то
О, мой Господь, я так счастлив
Я в долгу***
Че Иегова просто благослови меня
Каждое тело просто ***
Потому что я не знаю, почему люди слишком завидуют
Модукпе ****
Вы не можете остановить нас
Я иду с именем Иисуса
Теперь продайте, я продаю подорожник
Каждую субботу
Я и моя мама, мы продаем подорожник, оххххххх
Моя мама подорожник
Повторить Слава Богу сказать
Много, много людей хотят заставить меня упасть
Каждую ночь и день они хотят видеть, как я падаю
Но Иегова Ниси не делает меня высоким
Все пальцы не равны
Люди не планируют видеть, как я падаю
Каждый раз, когда они хотят заставить меня уйти
(Чай) Иегова не сделай меня правильным
Я иду, просто они делают __ **
______ Dem noh, как кто-то, кто растет
Если они увидят, скажи, что ты заставляешь меня
Дем, хочу, чтобы ты замедлился
Ооооо, ты не можешь остановить меня
Иегова рядом со мной
Вы не можете остановить меня ehhhhhh
Иегова рядом со мной
(Все все просто говорят аааа)
Продавец подорожника,(продавец)
Дем хорошо меня знает
Эх все, я продавец подорожника
Молодежь *** все, они хорошо меня знают
Твоя мама знает меня хорошо
Твой папа знает меня хорошо
Мама и папа знают меня хорошо
Wella wella, они знают меня wella
Смотрите, я все еще тот продавец бананов
Эх, я их продаю, они хорошо меня знают
Эхх все, я продавец подорожника
Молодежь *** все, они хорошо меня знают
Твоя мама знает меня хорошо
Твой папа знает меня хорошо
Мама и папа знают меня хорошо
Wella wella, они знают меня wella
Смотрите, я все еще тот продавец бананов
Эх, я их продаю, они хорошо меня знают
Эхх все, я продавец подорожника
Повторяйте до исчезновения
О, о, Айиба эхи
Спасибо тебе за
Эхх, моя мама эххххх
Я помню, я продал подорожник, охххх
Теперь моя история не изменится
Дем хочет, чтобы я снова вернулся, оооо
Ложь, ложь, ложь, ложь, я не иду падать, охххххх
Верьте в себя все
Песен на разных языках
Качественные переводы на все языки
Находите нужные тексты за секунды