
Ниже представлен текст песни Ebiola Papa, исполнителя - Timaya с переводом
Оригинальный текст с переводом
Timaya
Hear me now
Chulo eh
Leggo
(Vibe o)
Oh Lord, don’t leave my side (my side)
Side, my side, my side (my side)
Oh Lord, don’t leave my side
My side, my side, my side, my side
Please, God, don’t leave my side
Side, my side, my side
Oh Lord, don’t leave my side
My side, my side, my side, my side
Holy, I came into this world and nobody hold me (true)
If you no work my guy you no go chop oo (for real)
The people wey dey laugh where dem dey (dey)
Now dem dey hide for shame
Eh, Egberi father eh
Say back inna the days dey tell me no bother ehh
Nobody know when I live with Ebiola papa o
Say right now, everybody dem a call me odoh (true)
Say mani papa o, na gracey papa oh (right)
Na Ema papa oh, say na maya papa oh (right)
Every time I dey come oh, say the people dem dey shout o
Na me be Zion papa oh, nobody come my domot
Oh Lord, don’t leave my side (Oloun)
Oloum don’t leave my side (oh God)
Oh Lord, don’t leave my side
My side, my side, my side, my side
Without you, God, I go high (oloum)
Oh Lord, I swear I go die
Please, God, don’t leave my side
My side, side, my side (yeah)
I’m building up my self-everyday
Cause all these boys them no come to play
Without you God I will go astray
Me I no wan hear say water don pass garri eh
Building up my self-everyday
Me I bring light like Michael Faraday
Everywhere we go say we no come to play
Me I no wan hear say water don pass garri eh
Egberi father eh (yeah)
Say back inna the days dem dey tell me no bother eh (chulo eh)
Nobody know when I live with Ebiola papa oh
Say right now, everybody dem a call me odoh oh
Say mani papa oh, na Gracey papa oh
Na Ema papa oh, say na maya papa oh
Everytime I dey come oh, say the people dem dey shout oh
Na me be Zion papa oo, nobody come my domot oh
No Lord don’t leave my side (oloum)
Side, my side, my side (oh God)
Oh Lord, don’t leave my side
My side, my side, my side, my side (oloum)
God, don’t leave my side (oh God)
Don’t leave my side (hello)
God don’t leave my side eeh
Don’t leave my side, please God, don’t leave my side
Oh Lord, don’t leave my side ee ah eh
Hear me now
All my life dem never thought that man will ever leave the ground
Pick myself and I dust myself and know that I must leave the ground
Oh my God, I thank you so much, cos you never let me down
Say nobody for this life wey go ever put me down
Eh!
Egberi father yo (right)
Say back inna the days say eyahme father yo
Nobody know when I live with Ebiola papa oh
Say right now, every lady them a call me odoh oh
Say mani papa o, na Gracey papa oh
Na Ema papa oh, say na maya papa oh
Every time I dey come oh, say the people dey shout o
Na me be Zion papa o, nobody come my domot o
Please God, don’t leave my side
My side, my side
I don’t wanna go offside
I don’t want my ship to capsize
Oh Lord, don’t leave my side
If you leave my side that one na suicide (yeah)
Oh Lord, don’t leave my side
My side, my side, my side, my side oh
Leggo
Услышь меня наконец
Чуло э
Легго
(Вайб о)
О Господи, не покидай меня (мою сторону)
Сторона, моя сторона, моя сторона (моя сторона)
О Господи, не покидай меня
Моя сторона, моя сторона, моя сторона, моя сторона
Пожалуйста, Боже, не покидай меня
Сторона, моя сторона, моя сторона
О Господи, не покидай меня
Моя сторона, моя сторона, моя сторона, моя сторона
Свят, я пришел в этот мир, и никто меня не держит (правда)
Если ты не работаешь, мой парень, ты не иди рубить (на самом деле)
Люди смеются там, где они (дей)
Теперь они прячутся от стыда
Эх, отец Эгбери, а
Скажи в те дни, когда они говорят мне, не беспокойся, а
Никто не знает, когда я живу с папой Эбиолой.
Скажи прямо сейчас, все зовут меня одо (правда)
Скажи мани папа о, на благодатный папа о (справа)
На Эма папа, о, скажи на майя папа, о (правильно)
Каждый раз, когда я прихожу, о, скажи, что люди кричат о
На мне будет Сион, папа, о, никто не придет, мой домот
О Господи, не покидай меня (Олоун)
Олум, не покидай меня (о Боже)
О Господи, не покидай меня
Моя сторона, моя сторона, моя сторона, моя сторона
Без тебя, Боже, я поднимаюсь высоко (олум)
О Господи, клянусь, я умру
Пожалуйста, Боже, не покидай меня
Моя сторона, сторона, моя сторона (да)
Я развиваю себя каждый день
Потому что все эти мальчики не приходят играть
Без тебя, Боже, я сойду с пути
Я не хочу слышать, как вода не проходит, Гарри, а
Каждый день развиваю себя
Я несу свет, как Майкл Фарадей
Куда бы мы ни пошли, мы говорим, что не пришли играть
Я не хочу слышать, как вода не проходит, Гарри, а
Эгбери, отец, да (да)
Скажи мне в те дни, когда они сказали мне, не беспокойся, а (чуло, а)
Никто не знает, когда я живу с папой Эбиолой, о
Скажи прямо сейчас, все звонят мне, одо, о
Скажи мани папа, о, на Грейси, папа, о
На Эма папа, о, скажи на майя папа, о
Каждый раз, когда я прихожу, о, скажи, что люди кричат о
На мне будет Сион, папа, оо, никто не придет, мой домот, о
Нет, Господи, не оставляй меня (олум)
Сторона, моя сторона, моя сторона (о Боже)
О Господи, не покидай меня
Моя сторона, моя сторона, моя сторона, моя сторона (олум)
Боже, не покидай меня (о Боже)
Не покидай меня (привет)
Боже, не оставляй меня
Не покидай меня, пожалуйста, Боже, не покидай меня
О Господи, не оставляй меня
Услышь меня наконец
Всю свою жизнь они никогда не думали, что человек когда-нибудь покинет землю
Выбери себя, и я отряхнусь, и знаю, что я должен покинуть землю
Боже мой, большое спасибо, потому что ты никогда меня не подводил
Скажи, что никто в этой жизни никогда меня не унижал
Эх!
Эгбери отец йо (справа)
Вернись, инна, дни, скажи eyahme, отец, лет.
Никто не знает, когда я живу с папой Эбиолой, о
Скажи прямо сейчас, каждая дама зовет меня одо, о
Скажи мани папа о, на Грейси папа о
На Эма папа, о, скажи на майя папа, о
Каждый раз, когда я прихожу, о, скажи, что люди кричат о
На мне будет Сион, папа, о, никто не придет, мой дом, о
Пожалуйста, Боже, не покидай меня
Моя сторона, моя сторона
Я не хочу идти в офсайд
Я не хочу, чтобы мой корабль перевернулся
О Господи, не покидай меня
Если ты покинешь меня, это будет самоубийство (да)
О Господи, не покидай меня
Моя сторона, моя сторона, моя сторона, моя сторона, о
Легго
Timaya • 2022
Timaya, Sayo Pisanta • 2018
Timaya, Wrecoba, Allenian & TJ 2 Solo • 2018
Timaya • 2019
Timaya, M.IDe Rebirth • 2018
Timaya • 2019
Timaya • 2016
Timaya • 2018
Timaya • 2018
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Песен на разных языках
Качественные переводы на все языки
Находите нужные тексты за секунды