
Ниже представлен текст песни Angelina, исполнителя - Simi с переводом
Оригинальный текст с переводом
Simi
Oh no;
oh no, oh no
Where you dey since yesterday eh eh?
I find you go Angelina place
She say you dey with another babe
I see say you don start again
You carry one girl, I lerrit go (oh oh oh ohhh)
You carry two girl, I say okay
You want dey carry am go;
no be so
I’m gonna have to let you go
Cos' I don’t want another Angelina
I remember you with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again
Oh no;
I no want another Angelina
You do me strong thing with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again
Oh no;
oh no, oh no
Oh no, oh no
Who be that wey dey call your phone?
You think say me I no know oh
You save her number as Panel Beater
Ah, when I know say na Carolina (Carolina)
You carry one girl, I lerrit go (oh oh oh ohhh)
You carry two girl, I say okay
You want dey carry am go;
no be so
I’m gonna have to let you go
Cos' I don’t want another Angelina
I remember you with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again
Oh no;
I no want another Angelina
You do me strong thing with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again
Oh no;
oh no oh, no no no no no no no no
Can you hear me?
Oh no, no oh oh, no no no no
Eh aih;
if you say you want follow all the babes for the area
(Ah ah ah ahhhh)
Make you follow them, I don’t care (oh)
No be me oh you go kill oh
So, I really got to let you go
Cos' I don’t want another Angelina
I remember you with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again
Oh no;
I no want another Angelina
You do me strong thing with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again
Na your fault oh, why you mess around- Angelina
I don’t know how you let me down- Angelina
Oya, carry your wahala go oh- Angelina
I no want see am again
I don try, no be small thing oh- Angelina
Angelina, you can have him oh- Angelina
Wetin you do me with Angelina
I no want see am again
Oh no oh;
oh no, oh no
Oh no ohh
О, нет;
о нет, о нет
Где ты со вчерашнего дня, а?
Я нахожу, что ты идешь на место Анджелины
Она говорит, что ты с другим малышом
Я вижу, ты не начинаешь снова
Ты несешь одну девушку, я леррит, иди (о, о, о, о, о)
Вы носите двух девушек, я говорю хорошо
Вы хотите, чтобы они несли меня, идите;
не будь так
Мне придется отпустить тебя
Потому что я не хочу еще одну Анджелину
Я помню тебя с Анджелиной
Мы видимся с Анджелиной
Я не хочу снова видеть
О, нет;
Я не хочу еще одну Анжелину
Ты делаешь мне сильную вещь с Анджелиной
Мы видимся с Анджелиной
Я не хочу снова видеть
О, нет;
о нет, о нет
О нет, о нет
Кто тот, кто звонит тебе на телефон?
Ты думаешь, скажи мне, я не знаю, о
Вы сохраняете ее номер как Panel Beater
Ах, когда я знаю, скажи на Каролина (Каролина)
Ты несешь одну девушку, я леррит, иди (о, о, о, о, о)
Вы носите двух девушек, я говорю хорошо
Вы хотите, чтобы они несли меня, идите;
не будь так
Мне придется отпустить тебя
Потому что я не хочу еще одну Анджелину
Я помню тебя с Анджелиной
Мы видимся с Анджелиной
Я не хочу снова видеть
О, нет;
Я не хочу еще одну Анжелину
Ты делаешь мне сильную вещь с Анджелиной
Мы видимся с Анджелиной
Я не хочу снова видеть
О, нет;
о нет о нет нет нет нет нет нет нет нет
Вы слышите меня?
О нет, нет, о, о, нет, нет, нет.
Эх айх;
если вы говорите, что хотите следить за всеми красотками в этом районе
(Ах ах ах ахххх)
Заставьте вас следовать за ними, мне все равно (о)
Нет, будь мной, о, ты иди, убей, о
Итак, я действительно должен отпустить тебя
Потому что я не хочу еще одну Анджелину
Я помню тебя с Анджелиной
Мы видимся с Анджелиной
Я не хочу снова видеть
О, нет;
Я не хочу еще одну Анжелину
Ты делаешь мне сильную вещь с Анджелиной
Мы видимся с Анджелиной
Я не хочу снова видеть
На твоей вине, о, почему ты бездельничаешь - Анджелина
Я не знаю, как ты меня подвел- Анджелина
Ойя, неси свою вахалу, иди, Анджелина
Я не хочу снова видеть
Я не пытаюсь, не будь мелочью, о- Анджелина
Анджелина, ты можешь взять его, о- Анджелина
Wetin ты делаешь меня с Анджелиной
Я не хочу снова видеть
О нет, о;
о нет, о нет
О нет, ох
Simi • 2020
Simi • 2015
Simi • 2020
Simi, adekunle gold • 2020
Simi • 2020
Adekunle Gold and Simi, adekunle gold, Simi • 2019
Simi, Praiz • 2017
adekunle gold, Simi • 2017
Jon Ogah, adekunle gold, Simi • 2017
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Песен на разных языках
Качественные переводы на все языки
Находите нужные тексты за секунды