Ниже представлен текст песни Where I Come From, исполнителя - Shatta Wale с переводом
Оригинальный текст с переводом
Shatta Wale
Where I come from, nobody go pay ransom
Where I come from
E be like sey nobody dey care oh my God
Where I come from, people dey try Phantom
Pikin dey fly to London
But I tell you If you try you go taya oo
Where I come from
Dem no fit talk people matter
That be why
Me I no dey go church oo
My bible for my chest oh
I be my own pastor
Lomi ee lomi
Ibe like I dey dream
I no wan wake up
Lomi ee ami
Lomi ee lomi
Wetin man no see before
Lomi ee lom, pah pah pah
Life is a war, I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall
I know life is a war, I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall
Where I come from
Many problem dey oo
I say no food for table
Before evening we crack our brain ooh
Where I come from
Okada be our transport
Trotro station be our airport
We no get Visa, so how we go fly oo
Where I come from
E be who you know oo
And where I come from
Nobody knows, nobody knows tomorrow
Lomi ee lomi
Ibe like I dey dream
I no wan wake up
Lomi ee ami
Lomi ee lomi
Wetin man no see before
Lomi ee lomi, pah pah pah
Life is a war, I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall
I know life is a war, I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall
Where I come from, nobody go pay ransom
Where I come from
Ibe like sey nobody dey care oh my God
Where I come from, people dey try Phantom
Pikin dey fly to London
But I tell you If you try you go taya oo
Lomi ee lomi
E be like I dey dream
I no wan wake up
Lomi ee ami
Lomi ee lomi
Wetin man no see before
Lomi ee lomi, pah pah pah
Life is a war, I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall
I know life is a war, I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall
Откуда я родом, никто не пойдет платить выкуп
Откуда я приехал
Это похоже на то, что никого не волнует, Боже мой
Там, откуда я родом, люди пробуют Фантом
Пикин летит в Лондон
Но я скажу тебе, если ты попробуешь, ты уйдешь, Тая оо
Откуда я приехал
Дем не подходят, говорят, что люди имеют значение
Вот почему
Я не хожу в церковь
Моя библия для моей груди, о
Я буду своим собственным пастором
Ломи-и-ломи
Мне кажется, я мечтаю
Я не хочу просыпаться
Ломи э ами
Ломи-и-ломи
Wetin man не видел раньше
Ломи-и-лом, тьфу-тьфу-тьфу
Жизнь - война, я не хочу падать
Я говорю о баба Бог
Помогите мне сломать эту стену
Я знаю, что жизнь - это война, я не хочу падать
Я говорю о баба Бог
Помогите мне сломать эту стену
Откуда я приехал
Много проблем дей оо
Я говорю, нет еды на стол
Перед вечером мы взломаем наш мозг, ох
Откуда я приехал
Окада будет нашим транспортом
Станция Тротро будет нашим аэропортом
У нас нет визы, так что как мы летим?
Откуда я приехал
Будь тем, кого ты знаешь, оо
И откуда я родом
Никто не знает, никто не знает завтра
Ломи-и-ломи
Мне кажется, я мечтаю
Я не хочу просыпаться
Ломи э ами
Ломи-и-ломи
Wetin man не видел раньше
Ломи-и-ломи, тьфу-тьфу-тьфу
Жизнь - война, я не хочу падать
Я говорю о баба Бог
Помогите мне сломать эту стену
Я знаю, что жизнь - это война, я не хочу падать
Я говорю о баба Бог
Помогите мне сломать эту стену
Откуда я родом, никто не пойдет платить выкуп
Откуда я приехал
Мне нравится, что никого не волнует, Боже мой
Там, откуда я родом, люди пробуют Фантом
Пикин летит в Лондон
Но я скажу тебе, если ты попробуешь, ты уйдешь, Тая оо
Ломи-и-ломи
E быть, как я мечтаю
Я не хочу просыпаться
Ломи э ами
Ломи-и-ломи
Wetin man не видел раньше
Ломи-и-ломи, тьфу-тьфу-тьфу
Жизнь - война, я не хочу падать
Я говорю о баба Бог
Помогите мне сломать эту стену
Я знаю, что жизнь - это война, я не хочу падать
Я говорю о баба Бог
Помогите мне сломать эту стену
Песен на разных языках
Качественные переводы на все языки
Находите нужные тексты за секунды