Ниже представлен текст песни What Deh Go On, исполнителя - Shatta Wale с переводом
Оригинальный текст с переводом
Shatta Wale
To all my boys
Wey dey hustle for the system oo
(No Joke)
Police dey catch weed smoker
We no dey fi sit Nima goka
Rich man go dey sleep soafer
Wey rain fall we dey all suffer
What dey go on,'Hey Ayata'
Tell me something, what be the matter?
Nowadays too much cantata
Our eye open kawa hawa fanta?
All we want is a cool place oo
Tell dem make dem give we our space oo
We no fit pay this school fees oo
Challey I vex, I no dey watch face oo
What dey go on oo Ghana?
What dey go on oo Ghana?
Our leaders talk to we oo
We tired and suffer oo
We tired and suffer oo
What dey go on oo Africa?
What dey go on oo Africa?
Our leaders talk to we oo
What be the way forward
What be the way forward
What dey go on oo Ghana?
What dey go on oo Ghana?
Our leaders talk to we oo
We tired and suffer oo
We tired and suffer oo
Light off inna my area
People dey die from malaria
Pastor say Alleluyah
But I need to see no miracle
She abeshika
You buy house for Bulgaria
Your pinky dey school for America
And your country dey need clean water
No better classroom, de kingdom suffer
Ghetto youth make you raise up oo
This time you no go accept oo
If you dey go vote, vote wise oo
Shatta Movement party oo
Temale, dancehall naa
Me I talk if dont like gwaa
If you fight me
Obaa no maa
We go raise up and I bet Accra
What dey go on oo Ghana?
What dey go on oo Ghana?
Our leaders talk to we oo
We tired and suffer oo
We tired and suffer oo
What dey go on oo Africa?
What dey go on oo Africa?
Our leaders talk to we oo
What be the way forward?
What be the way forward?
What dey go on oo Ghana?
What dey go on oo Ghana?
Our leaders talk to we oo
We tired and suffer oo
We tired and suffer oo
Police dey catch weed smoker
We no dey fi sit Nima goka
Rich man go dey sleep soafer
Wey rain fall we dey all suffer
What dey go on,'Hey Ayata'
Tell me something, what be the matter?
Nowadays too much cantata
Our eye open kawa hawa fanta?
All we want is a cool place oo
Tell dem make dem give we our space oo
We no fit pay this school fees oo
Challey I vex, I no dey watch face oo
What dey go on oo Ghana?
What dey go on oo Ghana?
Our leaders talk to we oo
We tired and suffer oo
We tired and suffer oo
What dey go on oo Africa?
What dey go on oo Africa?
Our leaders talk to we oo
What be the way forward
What be the way forward
What dey go on oo Ghana?
What dey go on oo Ghana?
Our leaders talk to we oo
We tired and suffer oo
We tired and suffer oo
Всем моим мальчикам
Wey dey hustle for the system oo
(Без шуток)
Полиция ловит курильщика травки
Мы не думаем сидеть Нима Гока
Богатый человек иди спать
Когда идет дождь, мы все страдаем
Что они говорят: «Эй, Аята»
Скажи мне что-нибудь, в чем дело?
В настоящее время слишком много кантаты
Наши глаза открыты кава хава фанта?
Все, что нам нужно, это классное место.
Скажи им, заставь их дать нам наше пространство.
Мы не можем платить за это обучение.
Челли, я досаду, я не смотрю на циферблат
Что происходит с Ганой?
Что происходит с Ганой?
Наши лидеры разговаривают с нами
Мы устали и страдаем оо
Мы устали и страдаем оо
Что они делают в Африке?
Что они делают в Африке?
Наши лидеры разговаривают с нами
Каким будет путь вперед
Каким будет путь вперед
Что происходит с Ганой?
Что происходит с Ганой?
Наши лидеры разговаривают с нами
Мы устали и страдаем оо
Мы устали и страдаем оо
Выключите свет в моем районе
Люди умирают от малярии
Пастор скажи Аллилуйя
Но мне не нужно видеть чуда
Она абешика
Вы покупаете дом в Болгарии
Твоя школа мизинца для Америки
И твоей стране нужна чистая вода
Нет лучшего класса, страдает королевство
Молодежь гетто заставит тебя подняться
На этот раз ты не принимаешь оо
Если вы пойдете голосовать, голосуйте с умом.
Партия движения Шатта оо
Темале, дэнсхолл наа
Я говорю, если не нравится гваа
Если ты будешь драться со мной
Обаа но маа
Мы поднимаемся, и я держу пари, Аккра
Что происходит с Ганой?
Что происходит с Ганой?
Наши лидеры разговаривают с нами
Мы устали и страдаем оо
Мы устали и страдаем оо
Что они делают в Африке?
Что они делают в Африке?
Наши лидеры разговаривают с нами
Что дальше?
Что дальше?
Что происходит с Ганой?
Что происходит с Ганой?
Наши лидеры разговаривают с нами
Мы устали и страдаем оо
Мы устали и страдаем оо
Полиция ловит курильщика травки
Мы не думаем сидеть Нима Гока
Богатый человек иди спать
Когда идет дождь, мы все страдаем
Что они говорят: «Эй, Аята»
Скажи мне что-нибудь, в чем дело?
В настоящее время слишком много кантаты
Наши глаза открыты кава хава фанта?
Все, что нам нужно, это классное место.
Скажи им, заставь их дать нам наше пространство.
Мы не можем платить за это обучение.
Челли, я досаду, я не смотрю на циферблат
Что происходит с Ганой?
Что происходит с Ганой?
Наши лидеры разговаривают с нами
Мы устали и страдаем оо
Мы устали и страдаем оо
Что они делают в Африке?
Что они делают в Африке?
Наши лидеры разговаривают с нами
Каким будет путь вперед
Каким будет путь вперед
Что происходит с Ганой?
Что происходит с Ганой?
Наши лидеры разговаривают с нами
Мы устали и страдаем оо
Мы устали и страдаем оо
Песен на разных языках
Качественные переводы на все языки
Находите нужные тексты за секунды