Dem Possess - Shatta Wale
С переводом

Dem Possess - Shatta Wale

Год
2019
Язык
`Английский`
Длительность
182330

Ниже представлен текст песни Dem Possess, исполнителя - Shatta Wale с переводом

Текст песни "Dem Possess"

Оригинальный текст с переводом

Dem Possess

Shatta Wale

Оригинальный текст

The God wey create Adam and Eve

You for believe in oo

Don’t put your trust in no man

I swear dem go kill you oo

The friend wey you get today

Go fi be your enemy tomorrow

I no go talk nobody story

I dey tell my life story oo

Sometimes you no understand

Why people just dey hate you oo

Dem go bully you as if

You dey you be no body

Dem no get some of your happiness oo

When dem see you dem vex oo

Dem wan break your neck oo

But dem break dem neck oo

Heeh

Dem possess oo

Demma mind no correct oo

E Le akee nwuwo wa ko

So dem no go fi do me foko yeah

Dem say dem be your paddy

But dem hate what you doing oo

For demma face you be hero

But for demma mind you be silly oo

You no go fi read forehead

Like you go see what dem dey thinking oo

And dem wish you no dey

So dem go take your position oo

We all dey share ideas

But dem no like your decision oo

But when Paq play beat

I dey see my vision and mission oo

Dem no get some of your happiness oo

When dem see you dem vex oo

Dem wan break your neck oo

But dem break dem neck oo

Heeh

Dem possess oo

Demma mind no correct oo

E Le akee nwuwo wa ko

So dem no go fi do me foko

The God wey create Adam and Eve

You for believe in oo

Dont put your trust in no man

I swear dem go kill you oo

The friend wey you get today

Go fi be your enemy tomorrow

I no go talk nobody story

I dey tell my life story oo

Sometimes you no understand

Why people just dey hate you oo

Dem go bully you as if

You dey you be no body

Dem no get some of your happiness oo

When dem see you dem vex oo

Dem wan break your neck oo

But dem break dem neck oo

Heeh

Dem possess oo

Demma mind no correct oo

E Le akee nwuwo wa ko

So dem no go fi do me foko

Dem no get some of your happiness oo

When dem see you dem vex oo

Dem wan break your neck oo

But dem break dem neck oo

Heeh

Dem possess oo

Demma mind no correct oo

E Le akee nwuwo wa ko

So dem no go fi do me foko yeah

Перевод песни

Бог мы создали Адама и Еву

Ты за то, что веришь в оо

Не доверяй никому

Клянусь, они убьют тебя.

Друг, которого ты получишь сегодня

Иди и завтра стань твоим врагом

Я никому не рассказываю историю

Я рассказываю свою историю жизни

Иногда вы не понимаете

Почему люди просто ненавидят тебя?

Дем иди запугивай тебя, как будто

Ты не будешь телом

Дем, не получи часть своего счастья.

Когда они увидят тебя, они рассердятся.

Dem wan сломает тебе шею.

Но они сломают им шею.

Хи

Дем обладают оо

Демма не прав, оо

Э Леаки нвуво ва ко

Так что dem no go fi do me foko yes

Дем скажи, что ты будешь твоим рисовым полем

Но они ненавидят то, что ты делаешь.

Для лица Деммы ты будешь героем

Но для Деммы ты будешь глупым.

Вы не идете читать лоб

Как будто вы идете посмотреть, что они думают ооо

И они не желают тебе

Итак, дем, иди, займи свою позицию.

Мы все делимся идеями

Но им не нравится твое решение.

Но когда Пак играет

Я вижу свое видение и миссию.

Дем, не получи часть своего счастья.

Когда они увидят тебя, они рассердятся.

Dem wan сломает тебе шею.

Но они сломают им шею.

Хи

Дем обладают оо

Демма не прав, оо

Э Леаки нвуво ва ко

Так что dem no go fi do me foko

Бог мы создали Адама и Еву

Ты за то, что веришь в оо

Не доверяй никому

Клянусь, они убьют тебя.

Друг, которого ты получишь сегодня

Иди и завтра стань твоим врагом

Я никому не рассказываю историю

Я рассказываю свою историю жизни

Иногда вы не понимаете

Почему люди просто ненавидят тебя?

Дем иди запугивай тебя, как будто

Ты не будешь телом

Дем, не получи часть своего счастья.

Когда они увидят тебя, они рассердятся.

Dem wan сломает тебе шею.

Но они сломают им шею.

Хи

Дем обладают оо

Демма не прав, оо

Э Леаки нвуво ва ко

Так что dem no go fi do me foko

Дем, не получи часть своего счастья.

Когда они увидят тебя, они рассердятся.

Dem wan сломает тебе шею.

Но они сломают им шею.

Хи

Дем обладают оо

Демма не прав, оо

Э Леаки нвуво ва ко

Так что dem no go fi do me foko yes

2+ миллиона текстов

Песен на разных языках

Переводы

Качественные переводы на все языки

Быстрый поиск

Находите нужные тексты за секунды