Ниже представлен текст песни I Love You, исполнителя - P-Square с переводом
Оригинальный текст с переводом
P-Square
Na today, e don dey
Girl you know say me I no dey lie
This is what you said to me You say your love no dey lie
Say your feelings no dey die
See me girl I dey cry eyah
Oh no
You say your love no dey lie oh
See me girl I dey cry
Tell me which kind lie be this
Na today eyah e don dey
You say your love no dey lie
E don tey Make you tell your friends
Wetin dey Girl you know say me I no dey lie She go talk say we go spend our
life together
She like me pass her own mother
She prefer me pass her own father
My brothers tell me which kind lie be this
Na today, eyah e don tey
very day that I saw you girl
Girl, I knew that you were a playa
Because you wanna break my heart
And turn me upside down
Girl you know say me I no dey lie Girl, anytime I dey with you
Girl, I feel you say you be witch o
Make you get out of my sight
Make you find your way
Tell me which kind lie be this
Na today eyah e don tey
REPEAT Na the same girl wey I see inside my best friend moto
Oh no, no be so
Girl, I don’t need an explanation
Girl why you dey tell lie
Tell me really why you dey tell lie
They talk say who say, she say that
That she say that
P-Sqaure don say that
My brothers tell me which kind lie be this
She don kolo
I swear nobody could believe the girl
No be so
REPEAT What sort of a life is this
Which kind life wey be this
Wey someone go dey fit struggle
Dey hustle, dey bubble for jungle
No be for double
Na the same girl wey I hustle
Na she be trouble
Who be that babe wey dey fumble
Make she go sef
Why, why, why, why I go cry
When I dey try
She dey lie say her love no dey die So now baby tell me, who dey lie Make I
tell you wetin I get for my mind
Baby girl, wetin I do you
I dey try to let you know say I like you pass my Mama
Hey yo, that was then
But now girl, I don’t need you no more
Make you go, I don’t need you no more
REPEAT Girl, wetin I do you
I dey try to let you know say I like you pass my Mama
Girl, wetin I do you
Make you go, I don’t like you no more
Girl, wetin I do you
I dey try to let you know say I like you pass my Mama
Girl, wetin I do you
Make you go, I don’t need you no more
Girl, I go die o
Eh
Ei, eh ei eh, oh no
REPEAT (till fade)
Girl, I go die o
Eh
Ei, eh ei eh, oh no
На сегодня, дон дей
Девушка, которую ты знаешь, скажи мне, что я не лгу
Это то, что ты сказал мне, ты говоришь, что твоя любовь не лжет
Скажи, что твои чувства не умирают
Посмотри на меня, девочка, я плачу
О, нет
Вы говорите, что ваша любовь не лжет, о
Посмотри на меня, девочка, я плачу
Скажи мне, что это за ложь
На сегодня eyah e дон дей
Вы говорите, что ваша любовь не лжет
E don tey Заставьте вас рассказать своим друзьям
Wetin dey Girl, которую ты знаешь, скажи мне, что я не лгу, она идет, говорит, говорит, что мы идем проводить наши
жизнь вместе
Она, как и я, проходит мимо ее собственной матери
Она предпочитает, чтобы я прошел мимо ее собственного отца
Мои братья говорят мне, что это за ложь
На сегодня, eyah e don tey
в тот день, когда я увидел тебя, девочка
Девочка, я знал, что ты играешь
Потому что ты хочешь разбить мне сердце
И переверни меня с ног на голову
Девочка, ты знаешь, скажи мне, что я не лгу, девочка, в любое время, когда я с тобой
Девочка, я чувствую, ты говоришь, что ты ведьма
Заставь тебя уйти с моих глаз
Заставьте вас найти свой путь
Скажи мне, что это за ложь
На сегодня eyah e дон tey
ПОВТОР. На ту же девушку, которую я вижу внутри мотоцикла моего лучшего друга.
О нет, не будь так
Девушка, мне не нужно объяснение
Девушка, почему ты лжешь
Скажи мне, почему ты лжешь
Они говорят, говорят, кто говорит, она говорит, что
Что она говорит, что
P-Square не говорите, что
Мои братья говорят мне, что это за ложь
Она не коло
Клянусь, никто не мог поверить девушке
Не будь так
ПОВТОР. Что это за жизнь?
Какой доброй жизнью мы будем
Эй, кто-нибудь, идите, боритесь
Дей суета, дей пузырь для джунглей
Нет для двойного
На той же девушке, с которой я суетился
На она будет беда
Кто этот младенец, мы возимся
Заставь ее уйти
Почему, почему, почему, почему я плачу
Когда я попытаюсь
Она лжет, говорит, что ее любовь не умирает. Так что теперь, детка, скажи мне, кто лжет, Заставь меня
сказать вам, что я получаю для своего ума
Малышка, мы с тобой
Я пытаюсь дать вам знать, что мне нравится, когда вы проходите мимо моей мамы
Эй, это было тогда
Но теперь, девочка, ты мне больше не нужна
Заставь тебя уйти, ты мне больше не нужен
ПОВТОР, девочка, я люблю тебя
Я пытаюсь дать вам знать, что мне нравится, когда вы проходите мимо моей мамы
Девушка, я люблю тебя
Заставь тебя уйти, ты мне больше не нравишься
Девушка, я люблю тебя
Я пытаюсь дать вам знать, что мне нравится, когда вы проходите мимо моей мамы
Девушка, я люблю тебя
Заставь тебя уйти, ты мне больше не нужен
Девушка, я умираю, о
Эх
Эй, эй эй эй, о нет
ПОВТОР (пока не исчезнет)
Девушка, я умираю, о
Эх
Эй, эй эй эй, о нет
Песен на разных языках
Качественные переводы на все языки
Находите нужные тексты за секунды