Ниже представлен текст песни Skit 2 (Cause Trouble), исполнителя - Lil Kesh с переводом
Оригинальный текст с переводом
Lil Kesh
Gbeke there
Who be that talk say he won get pwoblem
Wetin dey worry you
You dey won cause trouble for me abi
Dem never tell you who I be
The last time wey we show for the final background
Na him we discover say some guys wey dem dey for the observation
Them dey yan say them go gimme pwoblem
Naim I look down I say yeey
All dem dese guys dem won cause trouble for the area ehn
I give dem my last warning
If una try me I go give una pwoblem
I say if una show anyhow I go giv una doggy
Dem say which dog again una get dog for house
I say we no get dog na
If una burst bottle u no wetin I go do for here
You know wetin I go do for here
I go just pull my shoe run
Una dey craze
Na me una won kill
Гбеке там
Кто говорит, что он выиграл, получил проблему
Мы тебя беспокоим
Вы выиграли, чтобы доставить мне неприятности, аби
Дем никогда не говорю тебе, кто я
В последний раз, когда мы показываем окончательный фон
На нем мы находим, скажем, некоторых парней, которых мы дем для наблюдения
Они говорят, что они идут, дай мне проблему
Наим, я смотрю вниз, я говорю да
Все эти парни, которые выиграли, вызвали проблемы в этом районе.
Я даю им последнее предупреждение
Если ты не попробуешь меня, я пойду, даю проблему
Я говорю, если я не покажусь, я пойду, даю собачку
Дем говорят, какая собака снова ищет собаку для дома
Я говорю, что у нас нет собаки.
Если бутылка лопнет, у тебя нет мочи, я пойду сюда
Вы знаете, что я делаю здесь
Я иду, просто тяну свою обувь, бегу
Уна дей повальное увлечение
Na me una выиграл убить
Песен на разных языках
Качественные переводы на все языки
Находите нужные тексты за секунды