No Story - Hy2
С переводом

No Story - Hy2

  • Год выхода: 2016
  • Язык: Английский
  • Длительность: 3:11

Ниже представлен текст песни No Story, исполнителя - Hy2 с переводом

Текст песни "No Story"

Оригинальный текст с переводом

No Story

Hy2

Оригинальный текст

No moneeeeeeeey

No woman

More money

More women

If you no get money

She no go hear your story

If you get too much money

She go hear your story

In the beginning of your life

You dey work for big company

You are bless with many things

You dey see plenty money

Fine ladies dey come your way

Some of them dey play with you

Most of them dey follow you yarn

Dem dey follow you go around

One of them turn to be your wife oh

You dey bath am with money

She dey call you my honey

She dey even call you my money

You dey give am wetin she wants

If you call her she go respond

She dey cook better food for you

Na everyday you dey enjoy

Sudden sudden suddenly

Many things don dey change oh

Many things don dey happen oh

Things don dey turn around oh

No money for pocket oh

No money for bank oh

Ladies no dey come again

Friends no dey come again

The wife wey dey for house oh

Everyday she day complain oh

If you call her may she come oh

She know want hear, she know wan come

Перевод песни

Нет денег

Нет женщины

Больше денег

Больше женщин

Если у вас нет денег

Она не пойдет слушать твою историю

Если вы получаете слишком много денег

Она идет слушать твою историю

В начале жизни

Вы работаете в большой компании

Вы благословлены многими вещами

Вы видите много денег

Прекрасные дамы приходят к вам

Некоторые из них играют с вами

Большинство из них следуют за вами

Дем, они следуют за тобой

Одна из них станет твоей женой.

Ты купаешься с деньгами

Она называет тебя моей дорогой

Она даже называет тебя моими деньгами

Ты даешь мне то, что она хочет

Если ты позвонишь ей, она ответит

Она готовит для тебя лучшую еду

На каждый день вы наслаждаетесь

Внезапно внезапно внезапно

Многие вещи не меняются, о

Многие вещи не случаются, о

Вещи не поворачиваются, о

Нет денег на карман

Нет денег для банка о

Дамы не приходят снова

Друзья не приходят снова

Жена уэй дей для дома о

Каждый день она жалуется

Если ты позвонишь ей, может она придет, о

Она знает, что хочет услышать, она знает, что пришла

2+ миллиона текстов

Песен на разных языках

Переводы

Качественные переводы на все языки

Быстрый поиск

Находите нужные тексты за секунды