Ниже представлен текст песни Defender, исполнителя - Frank Edwards с переводом
Оригинальный текст с переводом
Frank Edwards
Defender
Na you be my defender
I go sing my song you go raise my music
Oh nanana nene, defender
T’ojo ba ro na you dey cover me
When I pray na you dey answer me o
Age to age you no dey koba me o
Na you be my defender
My Love for you dem no dey talk am finish
When dem gather na you dey scatter them
Chianyi ndima ka anyi ye ya ekele eh
Na you be my defender
Ogo ogo ogo ogo
Hallelujah
Ogo ogo ogo ogo
Hallelujah
Ogo ogo ogo ogo
Hallelujah
Na you be my defender /2x
Them say with your name I no go sell my music
I tell am say why I no go call my jesus
But everywhere them don dey play my music o e e
Na you be my defender
Your love for me still dey make me wonder
Hale hale glory glory to your name
Everyday na you dey mark me correct o baba
Na you be my defender
From glory to glory
You don change my story oh
Goodness and mercy dey follow me o
Na the thing wey my God dey do
Na you cover me cover me cover me
From when I was a little boy, baba
Na you be my defender
My Love for you dem no dey talk am finish
When dem gather na you dey scatter them
Chi anyi ndima ka anyi ye ya ekele eh
Na you be my defender
Repeat chorus and verse 2
Защитник
На ты будешь моим защитником
Я пою свою песню, ты поднимаешь мою музыку
О нанана нене, защитник
T’ojo ba ro na ты прикроешь меня
Когда я молюсь, ты мне отвечаешь, о
От возраста к возрасту ты не дей коба меня о
На ты будешь моим защитником
Моя любовь к тебе, они не говорят, я заканчиваю
Когда они собираются, вы их разбрасываете
Чианьи ндима ка аньи йе йа экеле эх
На ты будешь моим защитником
ого ого ого ого
Аллилуйя
ого ого ого ого
Аллилуйя
ого ого ого ого
Аллилуйя
На ты будешь моим защитником /2x
Они говорят, что с твоим именем я не буду продавать свою музыку
Я говорю, говорю, почему я не звоню моему Иисусу
Но везде они не играют мою музыку
На ты будешь моим защитником
Твоя любовь ко мне все еще заставляет меня задуматься
Хейл, здравствуй, слава твоему имени
Каждый день, когда ты помечаешь меня правильно, баба
На ты будешь моим защитником
От славы к славе
Ты не меняешь мою историю, о
Доброта и милосердие следуют за мной.
На то, что мы, мой Бог, делаем
На ты прикрой меня прикрой меня прикрой меня
Когда я был маленьким мальчиком, баба
На ты будешь моим защитником
Моя любовь к тебе, они не говорят, я заканчиваю
Когда они собираются, вы их разбрасываете
Чи аньи ндима ка аньи йе йа экеле эх
На ты будешь моим защитником
Повторите припев и куплет 2
Песен на разных языках
Качественные переводы на все языки
Находите нужные тексты за секунды