
Ниже представлен текст песни Cruise, исполнителя - FQ с переводом
Оригинальный текст с переводом
FQ
TBA
Kingzzy on the beat ye
Let’s get it done
Hook:
•Giving up is a sin & you know
If you don’t know b4, now you know
Many don come, many don go
Who no go, no go know how e dey go
•Zombie no be mermaid
Mary k no be pancake
This life be like market
On how e dey go, you have to get senses
•I dey live my life
The way I think it’s fine
Yes I don’t deny
I know I’ll be alright
•So, Wetin man go do
Than to be feeling good
We only live once you know
So make we catch some cruis
•I dey liv my life on a low key
No bragging, no long story
Man dey flex, man no kpoli
This life yeah nobody holy
•everybody wanna try2know me
Young boi on the run for the money
All day, man pikin down praying
And I need God’s grace & glory
•patua, black rhymes warrido
I get it done anytime am in the mood
B4 you try putting me in your shoes
Just know I gat brain, yes times two
FQ level na times two
Bridge:
•I shaa tell my friend kole werk
That big yansh girl make she twerk
Everybody for the club don dey dance
We dey dance with the bad geng icholo deh
Interlude:
•Everybody gonna feel alright nigga when i get it
When I pull up in my Benz, y’all niggas gan feel me
If am chilling, you chilling, nigga that’s what am saying
Am not playing that’s why you see nigga kept praying
Hook:
•Giving up is a sin & you know
If you don’t know b4, now you know
Many don come, many don go
Who no go, no go know how e dey go
•I dey live my life
The way I think it’s fine
Yes I don’t deny
I know I’ll be alright
•So, Wetin man go do
Than to be feeling good
We only live once you know
So make we catch some cruise
•Man dey on his own, dem tap me
I no do anything but dem hack me
Dey grab my throat make e choke me
Now manna still rise up nokachi
•men dem, where dem dey, make dem come through
If I talk say fem, dem go humble
Na so I go dey dem go fumble
Na boys dem be, FQ na their uncle
Bridge:
•I shaa tell my friend kole werk
That big yansh girl make she twerk
Everybody for the club don dey dance
We dey dance with the bad geng icholo deh
•I dey live my life
The way I think it’s fine
Yes I don’t deny
I know I’ll be alright
•So, Wetin man go do
Than to be feeling good
We only live once you know
So make we catch some cruise
уточняется
Kingzzy в ритме
Давайте сделаем это
Крюк:
• Сдаваться – это грех, и вы это знаете
Если вы не знаете b4, теперь вы знаете
Многие не приходят, многие не уходят
Кто не идет, не идет, знает, как они идут
•Зомби не будь русалкой
Мэри, не будь блином
Эта жизнь будет похожа на рынок
Как они идут, вы должны получить чувства
• Я живу своей жизнью
Как я думаю, это нормально
Да, я не отрицаю
Я знаю, что буду в порядке
• Итак, Wetin man go do
Чем чувствовать себя хорошо
Мы живем только тогда, когда вы знаете
Так что сделай так, чтобы мы поймали круиз
• Я живу скромно
Без хвастовства, без длинной истории
Человек дей флекс, человек не кполи
Эта жизнь да никто не святой
• все хотят попробовать узнать меня
Молодой парень в бегах за деньгами
Весь день человек молится
И мне нужна Божья благодать и слава
•патуа, черные рифмы варридо
Я делаю это в любое время, когда у меня есть настроение
B4 ты пытаешься поставить меня на свое место
Просто знай, что у меня мозги, да раза два
Уровень FQ нет умножить на два
Мост:
• Я расскажу моему другу о работе
Эта большая девушка-янш заставляет ее тверкать
Все для клуба не танцуют
Мы танцуем с плохим геном icholo deh
Интерлюдия:
• Все будут чувствовать себя хорошо, ниггер, когда я это получу
Когда я подъезжаю к своему "Бенцу", вы, ниггеры, чувствуете меня.
Если я расслабляюсь, ты расслабляешься, ниггер, вот что я говорю
Я не играю, поэтому вы видите, что ниггер продолжал молиться
Крюк:
• Сдаваться – это грех, и вы это знаете
Если вы не знаете b4, теперь вы знаете
Многие не приходят, многие не уходят
Кто не идет, не идет, знает, как они идут
• Я живу своей жизнью
Как я думаю, это нормально
Да, я не отрицаю
Я знаю, что буду в порядке
• Итак, Wetin man go do
Чем чувствовать себя хорошо
Мы живем только тогда, когда вы знаете
Так что сделай так, чтобы мы отправились в круиз
• Человек сам по себе, они коснутся меня
Я ничего не делаю, кроме как взломать меня.
Они схватят меня за горло, заставят меня задушить
Теперь манна все еще поднимается, нокачи
• мужчины дем, где дем дей, заставь их пройти
Если я говорю, скажем, фем, они скромничают
На, так что я иду, они идут шарить
Na мальчики дем быть, FQ на их дядя
Мост:
• Я расскажу моему другу о работе
Эта большая девушка-янш заставляет ее тверкать
Все для клуба не танцуют
Мы танцуем с плохим геном icholo deh
• Я живу своей жизнью
Как я думаю, это нормально
Да, я не отрицаю
Я знаю, что буду в порядке
• Итак, Wetin man go do
Чем чувствовать себя хорошо
Мы живем только тогда, когда вы знаете
Так что сделай так, чтобы мы отправились в круиз
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Песен на разных языках
Качественные переводы на все языки
Находите нужные тексты за секунды