Way - Falz, Wande Coal
С переводом

Way - Falz, Wande Coal

Год
2017
Язык
`Английский`
Длительность
188580

Ниже представлен текст песни Way, исполнителя - Falz, Wande Coal с переводом

Текст песни "Way"

Оригинальный текст с переводом

Way

Falz, Wande Coal

Оригинальный текст

Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn, mo mọ wọn

Eni to mo way lo mowe, gbagbe

No be everybody father lo kawe, lo kawe

Awa lomo way way, way way

Eni to mọ way lo mowe

Awa lomo to mọ way

Kowo ti pe kowo wole

No be everybody wey go school lo mowe (true)

No be everybody wey go (true)

No be everybody know book (true)

E no mean say me I be (fool)

Money dey me account like (full)

Don’t make me lose my (cool)

If you give me, make you give me like

If you give me, make you give me like

Mo ti mope mi o smart lati class one

Iwo nso oyinbo emi ń tabon

And I got a F9 in Maths gan-an

But I’m calculating hundred thousand (dollars)

Wey you hustle for one year

Me I made it on one endorsement

Five point GP from the onset

So you mean you still dey find employment?

That be nonsense but I’m the dumbest

Ta lo sọ bẹ?

See the numbers

I recorded

At the concept

Feel the pocket

How you go dey ask me say wetin be budget?

I’m insulted!

Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn, mo mọ wọn

Eni to mo way lo mowe gbagbe

No be everybody father lo kawe, wa

Awa lomo way way, way way

Eni to mọ way lo mowe

Awa lomo to mọ way

Kowo ti pe kowo wole

No be everybody wey go school lo mowe (true)

No be everybody wey go school

Who dey hustle na hin know the real way oo

Everything we do is all about the ego

Ogbeni check oo

No be who score hundred percent oo

Many men don make it at the ghetto

And if you check, dem no pass NECO (is that so?)

No dey form say you get sense

Na how you dey measure your intelligence?

But we still no dey fit see the extent

If you no dey get cheque, what’s the essence

When boys no dey fit feel your presence?

Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn, mo mọ wọn

Eni to mo way lo mowe gbagbe

No be everybody father lo kawe, wa

Awa lomo way way, way way

Eni to mọ way lo mowe

Awa lomo to mọ way

Kowo ti pe kowo wole

No be everybody wey go school lo mowe

Перевод песни

Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn, mo mọ wọn

Eni to mo way lo mowe, gbagbe

Не будь всем отцом ло каве, ло каве

Ава ломо путь путь, путь путь

Eni to mọ way lo mowe

Ава ломо в мой путь

Kowo ti pe kowo wole

Нет, все мы ходим в школу, ло мове (правда)

Нет, все мы идем (правда)

Нет, пусть все знают книгу (правда)

Я не имею в виду сказать мне, что я (дурак)

Деньги на моем счету, как (полный)

Не заставляй меня терять (круто)

Если ты дашь мне, заставь меня лайкнуть

Если ты дашь мне, заставь меня лайкнуть

Mo ti mope mi o smart lati class one

Iwo nso oyinbo emi ń tabon

И я получил F9 по математике

Но я считаю сто тысяч (долларов)

Wey вы толкаете в течение одного года

Я сделал это на одном одобрении

Пятиочковый GP с самого начала

Так ты имеешь в виду, что все еще найдешь работу?

Это ерунда, но я самый тупой

Та Ло Со Бо?

Смотрите цифры

я записал

В концепции

Почувствуй карман

Как ты поступаешь, они просят меня сказать, что у нас будет бюджет?

Я оскорблен!

Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn, mo mọ wọn

Eni to mo way lo mowe gbagbe

Не будь всем отцом ло каве, ва

Ава ломо путь путь, путь путь

Eni to mọ way lo mowe

Ава ломо в мой путь

Kowo ti pe kowo wole

Нет, все мы ходим в школу, ло мове (правда)

Нет, все мы ходим в школу

Кто суетится на хин, знает настоящий путь.

Все, что мы делаем, связано с эго

Огбени чек оо

Нет быть тот, кто наберет сто процентов оо

Многие мужчины не делают это в гетто

А если проверить, то дем не проходит НЕКО (так ли это?)

Никакая форма не говорит, что вы понимаете

Как вы измеряете свой интеллект?

Но мы все еще не в состоянии увидеть степень

Если вы не получите чек, в чем суть

Когда мальчики, которые не подходят, чувствуют твое присутствие?

Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn, mo mọ wọn

Eni to mo way lo mowe gbagbe

Не будь всем отцом ло каве, ва

Ава ломо путь путь, путь путь

Eni to mọ way lo mowe

Ава ломо в мой путь

Kowo ti pe kowo wole

Нет, все мы ходим в школу, ло мове

2+ миллиона текстов

Песен на разных языках

Переводы

Качественные переводы на все языки

Быстрый поиск

Находите нужные тексты за секунды