Ниже представлен текст песни Get Me, исполнителя - Falz с переводом
Оригинальный текст с переводом
Falz
Ah!
Yeah!
Bad guys in the building
Yeah!
I dey for bed since I dey try move
In my 27years I never see this kind groove
We dey fight hangover me and my guy Jones
And I no dey I too dey like booze
You know that kind level wey you don shack to
Wey you see every girl like if I catch you
Lola say she want place
Make we come highschool
Okay thank you
But me I’m quite cool
I don’t know about Jones but use your best effort
I’m a good man I don’t succumb to peer pressure
I shack up I demo
Only for like 10 seconds
For the shortest resistance, I hold the best record
20 minutes later
Hot don cool down brother
We don stop to bother
Shayo don dey enter
Lola pass the polishi
Make we smoke the claro
I come start to wonder
Let me go for parole
They don get me
See as fine girl dey wound person
Ah dey form hard when nobody send me
Chai!
They don get me
Ah!
They don get me
See as fine girl dey wound person
Ah dey form hard when nobody send me
Chai!
they don get me
Ah dey prove hard guy
Ah dey there dey form stunt
Me wey no dey smoke ah don clear one blunt
Ah dey mix when already sef guys don drunk
The high come dey be like say e go last one month
She give me space cake
She say guy come chop
Ah say gimme space
Wait my heart wan stop
Ah still try comport
Many guys don knock
Make them like form 12
All my guys don talk
I chop the cake finish
Now ah see the light
Ah dey ask Lola why the sun dey rise in the night
I no know wetin Jones don add to him Sprite
But na Psalm23 wey my guy dey recite
20 minutes later
Hot don cool down brother
We don stop to bother
Shayo don dey enter
Lola pass the polishi
Make we smoke the claro
I come start to wonder
Let me go for parole
Ooo!
They don get me
See as fine girl dey wound person
Ah dey form hard when nobody send me
Chai!
They don get me
Ah!
They don get me
See as fine girl dey wound person
Ah dey form hard when nobody send me
Chai!
they don get me
Ah dey ask Lola why the sun dey rise in the night
Chai!
they don get me
Na Psalm23 wey my guy dey recite
They don get me
Aah!
Dey don get me
See as fine girl dey wound person
I dey form hard when nobody send me
Chai!
They don get me
Ах!
Ага!
Плохие парни в здании
Ага!
Я хочу спать, так как я пытаюсь двигаться
В свои 27 лет я никогда не видел такой канавки
Мы боремся с похмельем, я и мой парень Джонс
И я не хочу, я тоже люблю выпивку
Вы знаете тот уровень, на котором вы не живете
Ты видишь, что каждая девушка любит, если я поймаю тебя
Лола говорит, что хочет место
Заставь нас прийти в старшую школу
Хорошо, спасибо
Но я довольно крут
Я не знаю о Джонсе, но приложи все усилия
Я хороший человек, я не поддаюсь давлению сверстников
я развлекаюсь я демо
Только на 10 секунд
По кратчайшему сопротивлению у меня лучший результат
20 минут спустя
Горячий дон, остынь, брат
Мы не перестаем беспокоиться
Шайо дон дей входит
Лола проходит мимо полиси
Заставьте нас курить кларо
Я начинаю задаваться вопросом
Отпусти меня на условно-досрочное освобождение
они меня не понимают
Смотрите, как прекрасная девушка ранит человека
Ах, они тяжелы, когда меня никто не присылает.
Чай!
они меня не понимают
Ах!
они меня не понимают
Смотрите, как прекрасная девушка ранит человека
Ах, они тяжелы, когда меня никто не присылает.
Чай!
они меня не понимают
Ах, они оказались крутыми парнями
Ах, дей, дей, трюк
Я не курю, а не очищаю один косяк
Ах, они смешиваются, когда уже пьяные парни не пьяны
Высокие достижения могут быть такими, как сказать, что они идут в прошлом месяце
Она дает мне космический пирог
Она говорит, что парень пришел нарезать
Ах, скажи, дай мне место
Подожди, мое сердце остановится
Ах, все же попробуйте компорт
Многие парни не стучат
Сделайте их как форма 12
Все мои ребята не говорят
Я нарезаю торт
Теперь ах увидеть свет
Ах, они спрашивают Лолу, почему солнце всходит ночью
Я не знаю, что Джонс не добавляет к нему Спрайт
Но псалом 23 мы, мой парень, читаем
20 минут спустя
Горячий дон, остынь, брат
Мы не перестаем беспокоиться
Шайо дон дей входит
Лола проходит мимо полиси
Заставьте нас курить кларо
Я начинаю задаваться вопросом
Отпусти меня на условно-досрочное освобождение
Ооо!
они меня не понимают
Смотрите, как прекрасная девушка ранит человека
Ах, они тяжелы, когда меня никто не присылает.
Чай!
они меня не понимают
Ах!
они меня не понимают
Смотрите, как прекрасная девушка ранит человека
Ах, они тяжелы, когда меня никто не присылает.
Чай!
они меня не понимают
Ах, они спрашивают Лолу, почему солнце всходит ночью
Чай!
они меня не понимают
На псалом 23, который мой парень читает
они меня не понимают
Ааа!
Дэй, не пойми меня
Смотрите, как прекрасная девушка ранит человека
Мне тяжело, когда меня никто не присылает
Чай!
они меня не понимают
Песен на разных языках
Качественные переводы на все языки
Находите нужные тексты за секунды