Ниже представлен текст песни My Money, исполнителя - Falz feat. Terry Apala, Falz, Terry Apala с переводом
Оригинальный текст с переводом
Falz feat. Terry Apala, Falz, Terry Apala
I don’t play with my money
Ahn!
I don’t play with my money
Gimme my money
My friend pay me my money
Ahn… yeah
Iwo fe ma poor kpelu owo ti mo loan eh
Oti telay Shade, o ti gbe Fu Ronke
Person wey dey owe money, oti fe ma show ge
Better tell your girlfriend, g oni gbese lon fe
Telling me rubbish, taking me for novice
You dey wan run think say I no go notice
Brand endorsement, omo no story
If you no get thirty milli, don’t phone me
Babe mi ma need some sugar, wetin I go give my
That two hundred k wey you say make I take na money I go take buy suya
You go still add like two zero
I be yoruba boy but I’m too Igbo
I go pay staff, I go shoot video
Calculate that you go see you are telling me story
Pay me what you owe me
Me I no go holla, no!
we no be hommie
Pay me what you owe me
Gimme my rabba
You dey find Yawa
You go see wahala, no!
we no be hommie
Pay me what you owe me, me, me, me
I don’t play with my money
Ahn!
I don’t play with my money
Gimme my money
My friend pay me my money
(I don’t play with my money)
Don’t tell me rubbish if you no get money
Don’t mess with my talent if you no dey sorry
Tell me something wey eti wan hear
If it’s not making money, it’s not making sense
Twenty million in a month
Ti mu lofe osho, mo se order ogbo teri wa gba
I get many responsibility tin ma face
Omo no be child’s play
Many, many people don price me for
Kobo I no complain but still na hustle
I no want make una pity me
Gbogbo ya kpata le ma fo riko tin ba ti arrive o
Ma fun mi n’sitori
Money wey you owe me, me am nah joking
I’m noh laughing, I’m noh kidding, fun me lowo mi
Shey yu dey whine me shey yu dey whine me gimme
I don’t play with my money
Ahn!
I don’t play with my money
Gimme my money
My friend pay me my money
(I don’t play with my money)
Money I earned with sweat and blood
Money I go rather go spend abroad
If you don’t pay
Please rest assured I will take action, I swear to God
Still same Gee’s wey you hear before say I no dey play with any boy
Knock, knock, knock, don’t get the door
I fit come your house in the early morning
Lies you feeding, so deceiving
Don’t promise, you don’t know the meaning
Hide and seeking and I know you’re dribbling
Stop that Sh__, it’s so demeaning
Dem man know that I’ve been busy
Working in getting more cheese really
Dem man ways is still sneaky
Dem man tryna duldge me
Don’t gimme story
Pay me what you owe me
Me I no go holla, no!
we no be hommie
Pay me what you owe me
Gimme my rabba, you dey yawa
You go see wahala
No!
we no be hommie
Pay me what you owe me, me, me
I don’t play with my money
Ahn!
I don’t play with my money
Gimme my money
My friend pay me my money
я не играю со своими деньгами
Ан!
я не играю со своими деньгами
Дай мне мои деньги
Мой друг платит мне мои деньги
Ан… да
Iwo fe ma Poor kpelu owo ti mo Loan eh
Оти телай Шейд, о ти гбе Фу Ронке
Человек, который должен денег, оти-фе-ма-шоу
Лучше скажи своей девушке, goni gbese lon fe
Говорить мне ерунду, принимая меня за новичка
Ты хочешь убежать, подумай, скажи, что я не замечаю
Поддержка бренда, омо но стори
Если ты не получишь тридцать милли, не звони мне.
Детка, ми, мне нужен сахар, я иду, отдаю
Эти двести тысяч, которые вы говорите, делают, я беру деньги, я иду, покупаю, suya
Вы все еще добавляете, как два нуля
Я мальчик йоруба, но я слишком игбо
Я иду оплачивать персонал, я иду снимать видео
Рассчитайте, что вы видите, что рассказываете мне историю
Заплати мне, что ты мне должен
Я не иду оклик, нет!
мы не дружим
Заплати мне, что ты мне должен
Дай мне мой рабба
Ты найдешь Яву
Иди посмотри вахала, нет!
мы не дружим
Заплати мне, что ты должен мне, мне, мне, мне
я не играю со своими деньгами
Ан!
я не играю со своими деньгами
Дай мне мои деньги
Мой друг платит мне мои деньги
(Я не играю со своими деньгами)
Не говорите мне чепухи, если у вас нет денег
Не связывайся с моим талантом, если тебе не жаль
Скажи мне что-нибудь, что они хотят услышать
Если это не приносит денег, это не имеет смысла
Двадцать миллионов в месяц
Ти му лофе ошо, мо се ордер огбо тери ва гба
Я получаю много ответственности за жестяное лицо
Омо не детская игра
Многие, многие люди не ценят меня за
Кобо, я не жалуюсь, но все равно не суетлюсь
Я не хочу, чтобы меня жалели
Gbogbo ya kpata le ma for riko tin ba ti arrive o
Ma fun mi n’sitori
Деньги, которые ты мне должен, я не шучу
Я не смеюсь, я не шучу, весели меня, лоуо ми
Шей, ты скулишь, эй, ты скулишь, дай мне
я не играю со своими деньгами
Ан!
я не играю со своими деньгами
Дай мне мои деньги
Мой друг платит мне мои деньги
(Я не играю со своими деньгами)
Деньги, которые я заработал потом и кровью
Деньги я иду, а трачу за границу
Если вы не платите
Пожалуйста, будьте уверены, я приму меры, клянусь Богом
Все еще те же Джи, которые вы слышали раньше, говорили, что я не играю ни с каким мальчиком
Стук, стук, стук, не открывай дверь
Я могу прийти к тебе домой рано утром
Ложь, которую ты кормишь, так обманывает
Не обещай, ты не знаешь смысла
Прятки, и я знаю, что ты дриблинг
Прекрати это дерьмо, это так унизительно
Демон знает, что я был занят
Работаем, чтобы получить больше сыра
Дем-мужчины все еще подлые
Dem man tryna балует меня.
Не рассказывай историю
Заплати мне, что ты мне должен
Я не иду оклик, нет!
мы не дружим
Заплати мне, что ты мне должен
Дай мне мою раббу, ты дей ява
Вы идете посмотреть вахала
Нет!
мы не дружим
Заплати мне, что ты должен мне, мне, мне
я не играю со своими деньгами
Ан!
я не играю со своими деньгами
Дай мне мои деньги
Мой друг платит мне мои деньги
Песен на разных языках
Качественные переводы на все языки
Находите нужные тексты за секунды