Hypocrite - Falz, Demmie Vee
С переводом

Hypocrite - Falz, Demmie Vee

Год
2019
Язык
`Английский`
Длительность
223090

Ниже представлен текст песни Hypocrite, исполнителя - Falz, Demmie Vee с переводом

Текст песни "Hypocrite"

Оригинальный текст с переводом

Hypocrite

Falz, Demmie Vee

Оригинальный текст

People just dey do like say dem no dey shit

People just dey do like say dem no dey breath oh

People just dey do like say dey get superpower

People just dey do like say dem no dey weak oh

Ah ah ah ah ah

Nobody wan dey sow where e no dey reap oh

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Eh ah

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Oh na na

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

People just dey do like say na dem be Jesus

People so wicked but they so religious

Who dey calculate

E no dey show the figures

Who dey demosnstrate wey dem run leave us

People too complain but they fear to speak up

You don’t want to die but nothing to live for

Christian and corrupt no suppose be mixture

Real mosu lo mi no suppose dey thief jor

Real talk no be fight rara

Everybody get fault for inside matter

We dey talk human right

We no be specter

Who are we to crucify the homosexuals?

Most of una don dey involved from time

But no be anybody business who you wan climb

You dey form gentle man when we dey with you

But you go still go home beat your wife to stupor

People just dey do like say dem no dey shit

People just dey do like say dem no dey breath oh

People just dey do like say dey get superpower

People just dey do like say dem no dey weak oh

Ah ah ah ah ah

Nobody wan dey sow where e no dey reap oh

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Eh ah

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Oh na na

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Pastor wey dey do like say e no be sinner

I see the speck in you eye

No dey point finger

What about the really greedy politician

Acting like you really care for the layman

And what about even you voters

Wey dey act like say you only see two jokers

Recycle the same corrupt men

Later you complain, you say you hate government

And the fake prophet

Some dey for convent

With underage boys

Wey dem make boyfriend

And you claim consent

When you messing with a minor

Some say na devil box oh

No telli for their parlour

Eh eh

Because she no be virgin

You no meet am well

But the one wey tie scarf

You no give am hell

But you say you no dey smoke

You no dey drink liquor

But your heart dey evil

Shey you see the picture

People just dey do like say dem no dey shit

People just dey do like say dem no dey breath oh

People just dey do like say dey get superpower

People just dey do like say dem no dey weak oh

Ah ah ah ah ah

Somebody wan dey sow where e no dey reap oh

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Eh ah

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Oh na na

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Of course I know say truth is bitter

Bitter gidi gan pass bitter leave oh

What is the essence of debating

When we know the truth in our mind

Why you come dey do like say you no dey shit

Why you come dey do like say you no dey love oh

We no fit be the same

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Перевод песни

Люди просто говорят, что они не дерьмо

Люди просто говорят, что они не дышат, о

Люди просто говорят, что они получают суперсилу

Люди просто говорят, что они не слабы, о

Ах ах ах ах ах

Никто не хочет сеять там, где никто не пожинает.

Все чертовы лицемеры, о

Эх ах

Все чертовы лицемеры, о

О на на

Все чертовы лицемеры, о

Люди просто говорят, что они будут Иисусом

Люди такие злые, но такие религиозные

Кто вычисляет

Они не показывают цифры

Кто демонстрировал, что они бегут, оставь нас.

Люди тоже жалуются, но боятся говорить

Вы не хотите умирать, но не для чего жить

Христианин и испорченный не должны быть смесью

Настоящая мосу ло ми, не думай, вор, джор

Настоящий разговор не бойся, рара

Все виноваты во внутренней материи

Мы говорим о праве человека

Мы не призрак

Кто мы такие, чтобы распинать гомосексуалистов?

Большая часть уна не участвует со временем

Но не будь никому дела, на кого ты хочешь подняться

Ты становишься нежным человеком, когда мы с тобой

Но ты все равно иди домой, избей свою жену до одури

Люди просто говорят, что они не дерьмо

Люди просто говорят, что они не дышат, о

Люди просто говорят, что они получают суперсилу

Люди просто говорят, что они не слабы, о

Ах ах ах ах ах

Никто не хочет сеять там, где никто не пожинает.

Все чертовы лицемеры, о

Эх ах

Все чертовы лицемеры, о

О на на

Все чертовы лицемеры, о

Пастор, как говорят, не будь грешником

Я вижу соринку в твоем глазу

Не указывай пальцем

Как насчет действительно жадного политика

Действуя так, как будто вы действительно заботитесь о мирянине

А как насчет даже вас, избирателей

Они ведут себя так, будто говорят, что видят только двух шутников.

Утилизируйте тех же коррумпированных мужчин

Позже вы жалуетесь, вы говорите, что ненавидите правительство

И фальшивый пророк

Некоторые дей для монастыря

С несовершеннолетними мальчиками

Wey дем сделать бойфренд

И вы требуете согласия

Когда вы связываетесь с несовершеннолетним

Некоторые говорят, что это дьявольский ящик, о

Нет телли для их салона

Ээ э

Потому что она не девственница

Вы не встречаетесь со мной хорошо

Но тот шарф, который мы завязываем

Ты не даешь мне ад

Но ты говоришь, что не куришь

Ты не пьешь ликер

Но твое сердце злое

Эй, ты видишь картину

Люди просто говорят, что они не дерьмо

Люди просто говорят, что они не дышат, о

Люди просто говорят, что они получают суперсилу

Люди просто говорят, что они не слабы, о

Ах ах ах ах ах

Кто-то хочет посеять там, где он не пожнет.

Все чертовы лицемеры, о

Эх ах

Все чертовы лицемеры, о

О на на

Все чертовы лицемеры, о

Конечно, я знаю, что правда горька

Горький гиди ган ​​пройти горький отпуск о

В чем суть дебатов

Когда мы знаем правду в своем уме

Почему ты приходишь, они говорят, что ты не дерьмо

Почему ты приходишь, как будто говоришь, что не любишь, о

Мы не подходим друг другу

Все чертовы лицемеры, о

2+ миллиона текстов

Песен на разных языках

Переводы

Качественные переводы на все языки

Быстрый поиск

Находите нужные тексты за секунды