
Ниже представлен текст песни Mabel, исполнителя - Dremo, Davido с переводом
Оригинальный текст с переводом
Dremo, Davido
On top your matter, shekpe
Baby girl am all up in your business
I no go rock you taya
I say Mabel, Mabel
Your head e dey there, e dey there
Oh I say Mabel, Mabel
Your head e dey there (E dey there)
I wanna wake up with me girl in the morning light
I make her breakfast in bed make she feel alright
Today you no go do anything
'Cause anything you want I go do
Anything you talk I go do
Because baby girl you too much is a problem
I know her backside is a problem
But guy if you look her too much is a problem
I be mathematician wey go solve the matter
Give me space make I no kill person
On top your matter
Baby girl am all up in your business
I no go rock you taya
I say Mabel, Mabel
Your head e dey there, e dey there
Oh I say Mabel, Mabel
Your head e dey there (E dey there)
Am a new man hallelujah
All my bad habits I go throw away
Slay slay mamas make them go away
Make them no dey come where my woman dey
Shey shey ko si Oga Ade
Make make them pack well, valle
This one na my wifey, gbagbe
Make them, make them cool down, charlie
Baby you too much is a problem
I know her backside is a problem
But guy if you look her too much is a problem
I be mathematician wey go solve the matter
Oh baby girl, I want your loving tonight (tonight)
Oh baby girl, I want your loving all night
All night, all night
По твоему делу, шекпе
Малышка, я все в твоих делах
Я не собираюсь качать тебя, Тайя
Я говорю Мэйбл, Мэйбл
Твоя голова там, там
О, я говорю Мэйбл, Мэйбл
Твоя голова там (И там)
Я хочу проснуться со мной, девочка, в утреннем свете
Я готовлю ей завтрак в постель, чтобы она чувствовала себя хорошо
Сегодня ты ничего не делаешь
Потому что все, что ты хочешь, я иду делать
Все, что вы говорите, я иду делать
Потому что, девочка, ты слишком большая проблема
Я знаю, что ее зад - проблема
Но парень, если ты слишком много смотришь на нее, это проблема
Я математик, мы идем решать вопрос
Дай мне место, чтобы я не убивал человека
В первую очередь ваше дело
Малышка, я все в твоих делах
Я не собираюсь качать тебя, Тайя
Я говорю Мэйбл, Мэйбл
Твоя голова там, там
О, я говорю Мэйбл, Мэйбл
Твоя голова там (И там)
Я новый человек, аллилуйя
Все свои вредные привычки я иду выбрасывать
Убей мам, заставь их уйти
Заставь их не приходить туда, где моя женщина
Шей шей ко си Ога Аде
Сделай так, чтобы они хорошо упаковались, Валле
Это моя жена, gbagbe
Заставь их, заставь их остыть, Чарли.
Детка, ты слишком большая проблема
Я знаю, что ее зад - проблема
Но парень, если ты слишком много смотришь на нее, это проблема
Я математик, мы идем решать вопрос
О, девочка, я хочу твоей любви сегодня вечером (сегодня вечером)
О, детка, я хочу, чтобы ты любил всю ночь
Всю ночь, всю ночь
Teyana Taylor, Davido • 2020
Kizz Daniel, Davido • 2024
Aya Nakamura, Davido • 2019
Clean Bandit, Davido, Love Ssega • 2018
Tion Wayne, Jae5, Davido • 2021
Kizz Daniel, Davido, Tiwa Savage • 2015
Diamond Platnumz, Davido • 2018
Patoranking, Davido • 2019
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Песен на разных языках
Качественные переводы на все языки
Находите нужные тексты за секунды