
Ниже представлен текст песни FEM, исполнителя - Davido с переводом
Оригинальный текст с переводом
Davido
E be like you don dey talk too much
Small talk you don dey talk who talk
Fem (Baddest)
Oboy you don dey doo too much
Small talk you don dey look who talk
Fem (And di baddest)
Person wey dey find the pitty
Omo no dey give me itty bitty
Just call me, you wan know 30bg
You go know 30bg when you see 30bg
You wey dey find the pitty
Odogwu say we like to party
Just call me, you wan know 30bg
You go know 30bg when you see 30bg
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Why them don dey para, para, para?
Para for me
Why everybody don dey para, para, para?
Para for me
Why them don dey para, para, para?
Para for me
Nawa 30bg we go para, para, para
Them go para for you
Before the, before the matter get serious
Before the whole matter gets dangerous
You need to make sure you don’t stay too much
'Cause if you say too much, I fit to rup un on you
You see seh I get fans wey dey para gan
You see seh my own G pass G-Wagon
My nigga, I set trains, no tweet starter
I get men, I no dey gather boys
I dey live my life, man dey turn am to suit onsite
When me say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind
Live my life, man dey turn am to suit onsite
When me say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Why them don dey para, para, para?
Para for me
Why everybody don dey para, para, para?
Para for me
Para, para, para
Para for me
(Not she killing this one)
E будете как будто вы не слишком много говорите
Светская беседа, которую ты не говоришь, кто говорит
Фем (самый плохой)
Обой, ты слишком много делаешь
Светская беседа, ты не смотришь, кто говорит
Фем (и самый крутой)
Человек, который находит жалость
Омо нет, дей, дай мне маленькую крошку
Просто позвони мне, ты хочешь знать 30bg
Вы узнаете 30bg, когда увидите 30bg
Вы найдете жалость
Одогву говорит, что мы любим веселиться
Просто позвони мне, ты хочешь знать 30bg
Вы узнаете 30bg, когда увидите 30bg
Ух, ух, ух, ух, ух, ух, ух, ух
Заставь меня позвонить мне
Ух, ух, ух, ух, ух, ух, ух, ух
Почему они не делают пара, пара, пара?
Пара для меня
Почему все не делают пара, пара, пара?
Пара для меня
Почему они не делают пара, пара, пара?
Пара для меня
Nawa 30bg мы идем пара, пара, пара
Они идут за вами
Прежде, чем дело станет серьезным
Прежде чем все дело станет опасным
Вам нужно убедиться, что вы не остаетесь слишком долго
Потому что, если ты скажешь слишком много, я могу разозлиться на тебя
Вы видите, что у меня есть поклонники, эй, дей пара ган
Ты видишь мой собственный G-pass G-Wagon
Мой ниггер, я сажаю поезда, а не твиттер
У меня есть мужчины, я не собираю мальчиков
Я живу своей жизнью, человек, который меня устраивает на месте
Когда я говорю «на меня», они дают им жизнь
Они идут, скажи мне, кто им даёт разум, дай им разум
Живи моей жизнью, чувак, я поворачиваюсь к месту на месте
Когда я говорю «на меня», они дают им жизнь
Они идут, скажи мне, кто им даёт разум, дай им разум
Ух, ух, ух, ух, ух, ух, ух, ух
Заставь меня позвонить мне
Ух, ух, ух, ух, ух, ух, ух, ух
Почему они не делают пара, пара, пара?
Пара для меня
Почему все не делают пара, пара, пара?
Пара для меня
Пара, пара, пара
Пара для меня
(Не она убивает этого)
Teyana Taylor, Davido • 2020
Kizz Daniel, Davido • 2024
Aya Nakamura, Davido • 2019
Clean Bandit, Davido, Love Ssega • 2018
Tion Wayne, Jae5, Davido • 2021
Kizz Daniel, Davido, Tiwa Savage • 2015
Diamond Platnumz, Davido • 2018
Patoranking, Davido • 2019
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Песен на разных языках
Качественные переводы на все языки
Находите нужные тексты за секунды