
Ниже представлен текст песни Motiri, исполнителя - Brickz с переводом
Оригинальный текст с переводом
Brickz
Beat By Brickz
Cracck!
Yeah
When i look back on wetin der rub for my face
Owu for don blow me go if nor be grace
I nor fit stop now till I see heaven gate
Cause na GOD get power na muscle people dey raise
I nor dey come if the outcome nor be income
Cause when money nor dey amaka nor dey gree come
Kate wey still come go dey say quick cum
Even guys wey dey call me blood now dem nor dey calls
(then)
Seen a lot of different faces
Seen a lot of people
Few are the people who make you stand
And many make you cripple
Digging grains from the earth is not simple
A curse is been laid and reverse It sounds legal
Na boys dey go broke, na men dey bounce back
Never lose focus even on a dance track
When i count my blessings now i don’t count money
It’s way too long, can’t know if you steal from me
Môtírí Mo ti fe ra
My identity nor go depreciate
Môtírí Mo ti fe ra
I say your identity nor go depreciate
Môtírí Mo ti fe ra
Our identity nor go depreciate (Môtírí Mo ti fe ra)
Môtírí Mo ti fe ra
Pour me that Hennessy, Hennessy
Uhmmm
Oh oh
Baba kilo so gbemi soke
Make everything dey okay
Baba kilo so gbemi soke
Make everything dey okay
Baba kilo so gbemi soke olorun
Only one person nai e take to believe you can
Tell yourself you the man
Cause truly no body dey make life when he just fold hand
You get move since the life at time na who know man
When sand don too much for food blind man go see am
Whoever nor dey reason you now alaye leave am
No night wey too long wey day nor go break am
Na one day, just one day, man must make am
Seen a lot of different faces
Seen a lot of people
Few are the people who make you stand
And many make you cripple
Digging grains from the earth is not simple
A curse is been laid and reverse It sounds legal
Na boys dey go broke, na men dey bounce back
Never lose focus even on a dance track
When i count my blessings now i don’t count money
It’s way too long, can’t know if you steal from me
Môtírí Mo ti fe ra
My identity nor go depreciate
Môtírí Mo ti fe ra
I say your identity nor go depreciate
Môtírí Mo ti fe ra
Our identity nor go depreciate (Môtírí Mo ti fe ra)
Môtírí Mo ti fe ra
Pour me that Hennessy, Hennessy
Uhmmm
Oh oh
Baba kilo so gbemi soke
Make everything dey okay
Baba kilo so gbemi soke
Make everything dey okay
Baba kilo so gbemi soke olorun
Победить Brickz
Крэк!
Ага
Когда я оглядываюсь на влажную кожу лица
Owu для Дон Blow Me идти, если ни быть Грейс
Я не могу остановиться сейчас, пока не увижу небесные врата
Потому что БОГ получает власть, а мускулистые люди поднимают
Я не приду, если результат или доход
Потому что, когда приходят деньги, ни амака, ни гри
Кейт, мы все еще идем, иди, скажи, быстро кончи
Даже парни, которые теперь называют меня кровью, ни дем, ни они не звонят
(тогда)
Видел много разных лиц
Видел много людей
Немногие люди, которые заставляют вас стоять
И многие делают тебя калекой
Выкапывать зерна из земли не просто
Проклятие наложено и наоборот, звучит законно
На мальчики они разоряются, на мужчины приходят в норму
Никогда не теряйте концентрацию даже на танцевальном треке
Когда я считаю свои благословения сейчас, я не считаю деньги
Это слишком долго, я не могу знать, крадет ли ты у меня.
Мотири Моти фе ра
Моя личность не обесценивается
Мотири Моти фе ра
Я говорю о твоей личности и не обесцениваю
Мотири Моти фе ра
Наша идентичность не обесценится (Мотири Мо ти фе ра)
Мотири Моти фе ра
Налей мне этот Хеннесси, Хеннесси
ммм
Ох ох
Баба кило со гбеми сокэ
Сделать все в порядке
Баба кило со гбеми сокэ
Сделать все в порядке
Баба кило со гбеми соке олорун
Только один человек не может поверить, что ты можешь
Скажи себе, что ты мужчина
Потому что на самом деле ни одно тело не делает жизнь, когда он просто складывает руку
Вы получаете движение с тех пор, как жизнь во времени на, кто знает человека
Когда песка слишком много для еды, слепой человек иди посмотри на меня
Кто бы ни был причиной, по которой ты сейчас уйдешь, я уйду.
Ни ночи, ни слишком длинного дня, ни перерыва.
На один день, всего на один день, человек должен сделать меня
Видел много разных лиц
Видел много людей
Немногие люди, которые заставляют вас стоять
И многие делают тебя калекой
Выкапывать зерна из земли не просто
Проклятие наложено и наоборот, звучит законно
На мальчики они разоряются, на мужчины приходят в норму
Никогда не теряйте концентрацию даже на танцевальном треке
Когда я считаю свои благословения сейчас, я не считаю деньги
Это слишком долго, я не могу знать, крадет ли ты у меня.
Мотири Моти фе ра
Моя личность не обесценивается
Мотири Моти фе ра
Я говорю о твоей личности и не обесцениваю
Мотири Моти фе ра
Наша идентичность не обесценится (Мотири Мо ти фе ра)
Мотири Моти фе ра
Налей мне этот Хеннесси, Хеннесси
ммм
Ох ох
Баба кило со гбеми сокэ
Сделать все в порядке
Баба кило со гбеми сокэ
Сделать все в порядке
Баба кило со гбеми соке олорун
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Песен на разных языках
Качественные переводы на все языки
Находите нужные тексты за секунды