Ниже представлен текст песни Pablo Alakori, исполнителя - adekunle gold с переводом
Оригинальный текст с переводом
adekunle gold
Dem no born me with silver spoon
My beginning rough o chale
I no enjoy my life other children at all
I grow myself
I hustle taya
Person why get ambition no dey wait for manner
Wuru wuru to the answer
(Wuru wuru to the answer)
Mago mango no be the way
Wayo no be the answer
Stop wasting your time
No play with your future
All man for hin sef o
No shortcut o abeg
Abeg
You siddon for house
Dey beg beg for money
Pablo alakori padi jawo fine bara
No dey rush
Somethings dey take time
To be a man my brother ko easy
Wuru wuru to the answer
(Wuru wuru to the answer)
Mago mango no be the way
Wayo no be the answer
Stop wasting your time
No play with your future
All man for hin sef o
No shortcut o abeg
Abeg
Ireje osi nu foto (Take a photo as you are)
Oun o se lomagba (And that’s what you get)
You no do anything
But you want to hammer
I’m sorry for you
I’m sorry for you my brother
No play yourself
Time dey run o
Away
Wuru wuru to the answer
(Wuru wuru to the answer)
Mago mango no be the way
Wayo no be the answer
Stop wasting your time
No play with your future
All man for hin sef o
No shortcut o abeg
Abeg
Дем не родила меня с серебряной ложкой
Мое начало тяжелое
Мне совсем не нравится моя жизнь, другие дети
я расту сам
я толкаю тайю
Человек, зачем честолюбие, не жди манеры
Вуру-вуру к ответу
(Вуру-вуру к ответу)
Маго манго не будет пути
Wayo не будет ответом
Хватит тратить свое время
Не играйте со своим будущим
Все мужчины для hin sef o
Нет ярлыка, чтобы начать
Абег
Ты Сиддон для дома
Дей просить денег
Пабло алакори пади джаво файн бара
Не спеши
Кое-что требует времени
Быть мужчиной мой брат ко легко
Вуру-вуру к ответу
(Вуру-вуру к ответу)
Маго манго не будет пути
Wayo не будет ответом
Хватит тратить свое время
Не играйте со своим будущим
Все мужчины для hin sef o
Нет ярлыка, чтобы начать
Абег
Ireje osi nu foto (Сфотографируй себя таким, какой ты есть)
Oun o se lomagba (И это то, что вы получаете)
Ты ничего не делаешь
Но вы хотите забить
Мне жаль тебя
мне жаль тебя мой брат
Не играй сам
Время бежит
Далеко
Вуру-вуру к ответу
(Вуру-вуру к ответу)
Маго манго не будет пути
Wayo не будет ответом
Хватит тратить свое время
Не играйте со своим будущим
Все мужчины для hin sef o
Нет ярлыка, чтобы начать
Абег
Песен на разных языках
Качественные переводы на все языки
Находите нужные тексты за секунды