Ниже представлен текст песни Disaster, исполнителя - Shatta Wale с переводом
Оригинальный текст с переводом
Shatta Wale
Insta blog 9ja
Send letter to your people for me eh!
Me I just speak my mind
I no insult
ahhh…
Me I enter Nigeria with free Wi-Fi.
Wi-Fi (ah)
I say I enter 9ja with free Wi-Fi.
Wi-Fi (laugh…)
Charli3, is I nor dey feel wizkid
Nor b say I nor dey like wizkid
But if I ball, I go show wizkid
Nor be only music, we dey fight and chill (ah)
oga forget that superstar tin
Your superstar soft like sadden
If wizkid be your God, me I don’t know
See dis oloshi, dey make too know
Nobody just go dey compare me
Charli3 me I get my territory
you say Wiz be your superstar
Me I nor ball o
But me I nor dey wizkid
Like superstar superstar ah!
One on one me and wizkid
You go see disaster disaster ah
I go be your oyin3po
You go call me your master, o master ah
Watch me take over africa
You go call me your master, o master ah
For twitter pepo dey argue eh
Facebook pepo dey fight e eh
If you leave me and wizkid alooone
I go scatter am oo
Maybe you never heard of me
My name be Shatta Wale o
All who dey talk, make Dem shut up
Shatta movement, me na carry back up
Any boy try diss Shatta wale
I go loss
If wizkid???
So 9ja make una stop the rush
One on one I go kill am one touch
Tissue paper na him I go flush
Dis kind race your boy e go crush
If any boy try Shatta wale
Shatta wale your face I go wash
But me I nor dey wizkid
Like superstar superstar ah!
One on one me and wizkid
You go see disaster disaster ah
I go be your oyin3po
You go call me your master, o master ah
Watch me take over africa
You go call me your master, o master ah
Me I enter Nigeria with free Wi-Fi.
Wi-Fi (ah)
I say I enter 9ja with free Wi-Fi.
Wi-Fi (laugh…)
Charli3, is I nor dey feel wizkid
Nor b say I nor dey like wizkid
But if I ball, I go show wizkid
Nor be only music, we dey fight and chill (ah)
oga forget that superstar tin
Your superstar soft like sadden
If wizkid be your God, me I don’t know
See dis oloshi, dey make too know
Nobody just go dey compare me
Charli3 me I get my territory
you say Wiz be your superstar
Me I nor ball o
But me I nor dey wizkid
Like superstar superstar ah!
One on one me and wizkid
You go see disaster disaster ah
I go be your oyin3po
You go call me your master, o master ah
Watch me take over africa
You go call me your master, o master ah
But me I nor dey wizkid
Like superstar superstar ah!
One on one me and wizkid
You go see disaster disaster ah
I go be your oyin3po
You go call me your master, o master ah
Watch me take over africa
You go call me your master, o master ah
Write by: blackhollywood
Инста блог 9ja
Отправьте письмо своим людям для меня, а!
Я просто говорю, что думаю
я не оскорбляю
аааа…
Я вхожу в Нигерию с бесплатным Wi-Fi.
Wi-Fi (ах)
Я говорю, что вхожу в 9ja с бесплатным Wi-Fi.
Wi-Fi (смеется…)
Чарли3, я и они не чувствую себя волшебником
Ни б не сказать, что я, ни им нравится wizkid
Но если я балуюсь, я иду показывать wizkid
И не только музыка, мы ссоримся и расслабляемся (ах)
Ога, забудь ту суперзвезду
Твоя суперзвезда мягкая, как грустная.
Если волшебник будет твоим Богом, я не знаю
Смотрите дис олоши, они тоже знают
Никто просто не сравни меня
Charli3 меня, я получаю свою территорию
вы говорите, что Wiz будет вашей суперзвездой
Я ни мяч о
Но я ни я, ни они wizkid
Как суперзвезда суперзвезда ах!
Один на один я и wizkid
Вы идете, смотрите бедствие, бедствие, ах
Я иду быть твоим oyin3po
Иди, зови меня своим хозяином, о хозяин ах
Смотри, как я завоюю Африку
Иди, зови меня своим хозяином, о хозяин ах
Для твиттера pepo дей спорить да
Facebook pepo dey fight e eh
Если ты оставишь меня и wizkid в одиночестве
Я иду врассыпную
Может быть, вы никогда не слышали обо мне
Меня зовут Шатта Вале о
Все, кто говорит, заставь Дема заткнуться.
Шатта-движение, я не буду нести резервную копию.
Любой мальчик попробует дисс Шатта Уэйл
я теряю
Если волшебник???
Итак, 9ja сделайте una остановить спешку
Один на один я иду убивать одним касанием
Папиросная бумага на него, я иду вровень
Не будь добрым, гони своего мальчика, иди раздави
Если какой-нибудь мальчик попробует Shatta wale
Shatta wale твое лицо, я иду умываться
Но я ни я, ни они wizkid
Как суперзвезда суперзвезда ах!
Один на один я и wizkid
Вы идете, смотрите бедствие, бедствие, ах
Я иду быть твоим oyin3po
Иди, зови меня своим хозяином, о хозяин ах
Смотри, как я завоюю Африку
Иди, зови меня своим хозяином, о хозяин ах
Я вхожу в Нигерию с бесплатным Wi-Fi.
Wi-Fi (ах)
Я говорю, что вхожу в 9ja с бесплатным Wi-Fi.
Wi-Fi (смеется…)
Чарли3, я и они не чувствую себя волшебником
Ни б не сказать, что я, ни им нравится wizkid
Но если я балуюсь, я иду показывать wizkid
И не только музыка, мы ссоримся и расслабляемся (ах)
Ога, забудь ту суперзвезду
Твоя суперзвезда мягкая, как грустная.
Если волшебник будет твоим Богом, я не знаю
Смотрите дис олоши, они тоже знают
Никто просто не сравни меня
Charli3 меня, я получаю свою территорию
вы говорите, что Wiz будет вашей суперзвездой
Я ни мяч о
Но я ни я, ни они wizkid
Как суперзвезда суперзвезда ах!
Один на один я и wizkid
Вы идете, смотрите бедствие, бедствие, ах
Я иду быть твоим oyin3po
Иди, зови меня своим хозяином, о хозяин ах
Смотри, как я завоюю Африку
Иди, зови меня своим хозяином, о хозяин ах
Но я ни я, ни они wizkid
Как суперзвезда суперзвезда ах!
Один на один я и wizkid
Вы идете, смотрите бедствие, бедствие, ах
Я иду быть твоим oyin3po
Иди, зови меня своим хозяином, о хозяин ах
Смотри, как я завоюю Африку
Иди, зови меня своим хозяином, о хозяин ах
Автор: блэкголивуд
Песен на разных языках
Качественные переводы на все языки
Находите нужные тексты за секунды