
Ниже представлен текст песни Right Here, исполнителя - 2face Idibia с переводом
Оригинальный текст с переводом
2face Idibia
Echo na wetin I go do
To make you see say my love for you na real
Baby it’s true
Echo-come on come on
Baby it’s right hope
Echo-come on come on
I don tey for this game
No be today
No go let your love walkaway
Baby it’s right here
Baby it’s right here
I was weak when you said you had to go
Tear drops crying like a mighty flow
But you turned around and said that you loved me so
How could I let you go
Oh no no no no no no no
Sorry I make you cry
Let’s talk about those days and how we used to play
I rewrite my words
Girl you know sey na your love I dey always they think of
Na wetin I go do to make you see
Say my love for you na real
Baby it’s true
Echo-come on come on
Baby it’s right hope
Echo-come on come on
Please don’t go
Oh I love you so
Bended knees see there’s more to show
Don’t need to be afraid
I won’t let you down
Cos since you’ve been here my life’s been turned around baby
Sorry I make you cry
Let’s talk about those days and how we used to play
I rewrite my words
Girl you know sey na your love I dey always they think of
Na wetin I go do
To make you see say my love for you na real
Baby it’s true
Echo-come on come on
Baby it’s right hope
Echo-come on come on
I don tey for this game
No be today
No go let your love walkaway
Baby it’s right here
Baby it’s right here
Say wetin I go do
Wetin I go say
To make your love make e no waka away
If I ever tell a lie walahi make I kpai
I dey so sorry baby walahi talahi
I will never ever make you wear another frown
Anything you want to do
You know I’ll be down
I’ll make you happy everyday of the party
I’ll make you feel like the queen with the crown
Sorry I make you cry
Let’s talk about those days we used to play
I rewrite my words
Girl you know sey na your love I dey always they think of
Na wetin I go do
To make you see say my love for you na real
Baby it’s true
Echo-come on come on
Baby it’s right here
Echo-come on come on
I don tey for this game
No be today
No go let your love slip away
Baby it’s right here
Baby it’s right here, right here, right her
I don tey for this game
No be today
No go let your love walkaway
Baby it’s right here
Baby it’s right here
See they can say what they wanna say
They can do what they wanna do
It don’t matter cos I love you
And I’ll place no one else above you
Oh my babe though you so fine
And it pleases me no mind
I’ll never do anything to hurt you
I’ll do my thing my world around you
Wetin I go do
Kenni’s music
E don tey no be today
Wetin I go do
2face see I don tey for this game
No be today
Wetin I go do
No be today
Come on come on baby
Na wetin I go do
Wetin I go do
Na wetin I go do
Wetin I go do
Right here right here it’s right here
Echo na wetin я иду делать
Чтобы ты увидел, скажи, что моя любовь к тебе настоящая
Детка, это правда
Эхо-давай давай
Детка, это правильная надежда
Эхо-давай давай
Я не против этой игры
Не быть сегодня
Нет, пусть твоя любовь уходит
Детка, это прямо здесь
Детка, это прямо здесь
Я был слаб, когда ты сказал, что должен идти
Слезы плачут, как могучий поток
Но ты обернулась и сказала, что так меня любишь
Как я мог отпустить тебя
О нет нет нет нет нет нет нет
Извини, я заставляю тебя плакать
Давайте поговорим о тех днях и о том, как мы играли
Я переписываю свои слова
Девушка, которую ты знаешь, сей на твою любовь, я всегда думаю о ней
Na wetin я иду делать, чтобы вы видели
Скажи, что моя любовь к тебе настоящая
Детка, это правда
Эхо-давай давай
Детка, это правильная надежда
Эхо-давай давай
Пожалуйста, не уходи
О, я так тебя люблю
Согнутые колени видят, что есть что показать
Не нужно бояться
Я не подведу тебя
Потому что с тех пор, как ты был здесь, моя жизнь изменилась, детка
Извини, я заставляю тебя плакать
Давайте поговорим о тех днях и о том, как мы играли
Я переписываю свои слова
Девушка, которую ты знаешь, сей на твою любовь, я всегда думаю о ней
Na wetin я иду делать
Чтобы ты увидел, скажи, что моя любовь к тебе настоящая
Детка, это правда
Эхо-давай давай
Детка, это правильная надежда
Эхо-давай давай
Я не против этой игры
Не быть сегодня
Нет, пусть твоя любовь уходит
Детка, это прямо здесь
Детка, это прямо здесь
Скажи, что я иду делать
Wetin я иду сказать
Чтобы сделать вашу любовь, уберите e no waka
Если я когда-нибудь солгу, валахи заставит меня кпай
Мне так жаль, детка, валахи талахи
Я никогда не заставлю тебя снова нахмуриться
Все, что вы хотите сделать
Вы знаете, я буду вниз
Я буду радовать тебя каждый день вечеринки
Я заставлю тебя почувствовать себя королевой с короной
Извини, я заставляю тебя плакать
Давайте поговорим о тех днях, когда мы играли
Я переписываю свои слова
Девушка, которую ты знаешь, сей на твою любовь, я всегда думаю о ней
Na wetin я иду делать
Чтобы ты увидел, скажи, что моя любовь к тебе настоящая
Детка, это правда
Эхо-давай давай
Детка, это прямо здесь
Эхо-давай давай
Я не против этой игры
Не быть сегодня
Нет, пусть твоя любовь ускользнет
Детка, это прямо здесь
Детка, это прямо здесь, прямо здесь, прямо здесь
Я не против этой игры
Не быть сегодня
Нет, пусть твоя любовь уходит
Детка, это прямо здесь
Детка, это прямо здесь
Видишь, они могут сказать то, что хотят сказать.
Они могут делать то, что хотят
Это не имеет значения, потому что я люблю тебя
И я никого не поставлю выше тебя
О, мой малыш, хотя ты такой прекрасный
И мне это не нравится
Я никогда не сделаю ничего, чтобы причинить тебе боль
Я буду делать свое дело, мой мир вокруг тебя
Wetin я иду делать
музыка Кенни
И не будь сегодня
Wetin я иду делать
2face смотрите, я не против этой игры
Не быть сегодня
Wetin я иду делать
Не быть сегодня
Давай, детка
Na wetin я иду делать
Wetin я иду делать
Na wetin я иду делать
Wetin я иду делать
Прямо здесь, прямо здесь, прямо здесь
2face Idibia • 2004
2face Idibia • 2019
2face Idibia • 2017
2face Idibia • 2004
2face Idibia, Free Style • 2004
2face Idibia • 2004
2face Idibia, Natives, Lil Seal • 2004
2face Idibia • 2004
Larry Gaaga, 2face Idibia • 2019
2face Idibia, M.I • 2017
2face Idibia • 2006
2face Idibia • 2018
2face Idibia • 2017
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Песен на разных языках
Качественные переводы на все языки
Находите нужные тексты за секунды